Headlines
Galleries
Latest
Talk
Gists
Index
Metro
Entertainment
Romance
Nolitics
Sports
Jokes/Comedy
Talk Games
Naijapals.com
Naijapals
Why do ladies value ugly guys than handsome guys (Page 50)
Tweet
Welcome To Gistmania by Naijapals
: Please
Login
or
Join Naijapals
. You can also view
Photo Galleries
Talk
»
General Discussion
»
Relationships & Romance
»
Topic:
Why do ladies value ugly guys than handsome guys
Reply
1
...
47
48
49
[
50
]
51
52
53
54
Topic: Why do ladies value ugly guys than handsome guys (Page 50) (Read 19583 times)
sarah555
(3479)
Naijapals Addict
(f)
| 1 year ago
Quote from: trolling on Mar 26 2012, 01:21 AM
lol, make hin send hin pix to my box make i access am
[/quote
u worry o
posted: Mar 26 2012, 01:25 AM
Shydaimma
(8340)
Naijapals Hero
(f)
| 1 year ago
Quote from: trolling on Mar 26 2012, 01:15 AM
wetin dey close yr mouth
u wan make i open am?...i no sabi weytin una dey tlk na...una dey great una sefs n family which is
i dey tour...make i continue ma journey
okies na since you need my website here is it
www.shydaimma
.....Dat's oll
wait!!!!!! dat's oll
posted: Mar 26 2012, 01:27 AM
sarah555
(3479)
Naijapals Addict
(f)
| 1 year ago
Quote from: trolling on Mar 26 2012, 01:23 AM
lol thanks for the laugh, make i revitalize yr sister love now
if u need am, send me some duoo make i go take toast am back from Ajanni cos he dey really dey take good care of her with all the cattle money wey him dey make..
posted: Mar 26 2012, 01:28 AM
sarah555
(3479)
Naijapals Addict
(f)
| 1 year ago
Quote from: Shydaimma on Mar 26 2012, 01:27 AM
u wan make i open am?...i no sabi weytin una dey tlk na...una dey great una sefs n family which is
i dey tour...make i continue ma journey
Okey oooo, look ground well?
posted: Mar 26 2012, 01:29 AM
Shydaimma
(8340)
Naijapals Hero
(f)
| 1 year ago
thank u o...my eyes dey sharp for ground
okies na since you need my website here is it
www.shydaimma
.....Dat's oll
wait!!!!!! dat's oll
posted: Mar 26 2012, 01:30 AM
trolling
(2896)
Naijapals Addict
(m)
| 1 year ago
you look more feminine in yr pix
posted: Mar 26 2012, 01:33 AM
Shydaimma
(8340)
Naijapals Hero
(f)
| 1 year ago
u wan make i luk masculine
okies na since you need my website here is it
www.shydaimma
.....Dat's oll
wait!!!!!! dat's oll
posted: Mar 26 2012, 01:35 AM
trolling
(2896)
Naijapals Addict
(m)
| 1 year ago
Quote from: sarah555 on Mar 26 2012, 01:28 AM
if u need am, send me some duoo make i go take toast am back from Ajanni cos he dey really dey take good care of her with all the cattle money wey him dey make..
i no like make ppl dey liar to me in the name of a joke,
posted: Mar 26 2012, 01:35 AM
trolling
(2896)
Naijapals Addict
(m)
| 1 year ago
na wetin i see for yr profile na
posted: Mar 26 2012, 01:37 AM
sarah555
(3479)
Naijapals Addict
(f)
| 1 year ago
Quote from: trolling on Mar 26 2012, 01:35 AM
i no like make ppl dey liar to me in the name of a joke,
which truth u don tell me before trolling?
person see you months ago on line appreciate you,
na now you con dey ask of am? i tier for u oooo
posted: Mar 26 2012, 01:41 AM
1
...
47
48
49
[
50
]
51
52
53
54
Reply
Talk
»
General Discussion
»
Relationships & Romance
»
Topic:
Why do ladies value ugly guys than handsome guys
Login To Reply
Jump to:
Please select a destination:
-----------------------------
Forum
-----------------------------
=> General Discussion
===> Naijapals Base (Metro life)
=====> Autos
=====> Travel
===> Relationships & Romance
===> Nolitics
===> Family
===> Health
===> Education
===> Religion
===> Business
=====> Starting a new business
=====> Advertisements
===> Jobs and careers
=> Entertainment
===> Sports
=====> European Leagues (EPL, La Liga, Serie A, Bundesliga - EU leagues)
===> FunnyHub (Jokes + Comedy)
===> Forum Games
===> The Buzz Central
=====> Celebrity Talk & Discussions
=====> African Celebrities Height
=====> Music and Radio
=> Xtras
===> Naijapals
Read More Gists Like This One .....
Ladies have more secret than guys!
-
Apr 26 2012, 10:57 AM
Do Handsome Guys Cheat More?
-
Jun 6 2011, 03:14 PM
ARE LADIES FAITHFUL THAN GUYS IN A RELATIONSHIP?
-
Nov 5 2010, 09:40 PM
Why do ladies like guys living abroad?
-
Sep 19 2010, 07:16 PM
WHY DO HANDSOME GUYS!!!!!
-
Aug 24 2010, 01:27 PM
WHY DO GUYS SOMETIMES TIME LIED TO LADIES IN RELATIONSHIP?
-
Jun 17 2010, 12:52 PM
why do girls like handsome guys?
-
Apr 25 2009, 10:47 PM
WHY DO CHICKS GET MORE ATTENTION THAN GUYS ON D NET
-
Oct 29 2008, 07:58 PM
why do guys have more than a girl?
-
Aug 27 2008, 07:48 PM
why do guys have a long grudge on ladies before they can approach them?
-
May 6 2008, 01:03 PM
Loading...