Chaos In Maiduguri As Nigerian Soldiers & Police Exchange Gunfire Over Ramadan Freebies (Page 3)

Date: 23-06-2016 7:45 pm (7 years ago) | Author: kacy lee
1 2 [3]
- BournIdentity at 28-06-2016 10:30 AM (7 years ago)
(m)
If not 4 my intervention na hu nos for where this rubbish for don reach to by now
Posted: at 28-06-2016 10:30 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 10:31 AM (7 years ago)
(m)
NobsmallTin at all
Posted: at 28-06-2016 10:31 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 10:32 AM (7 years ago)
(m)
Zadok1 stop being a FOOL and leave zoo make zoo leave u
Posted: at 28-06-2016 10:32 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 10:33 AM (7 years ago)
(m)
Wetin concern soldiers and police with rice and semo wey dem say make dem share for people wey dey fast,,,,,,Na Sambisa be dier house,,,,abi dem wan carry Garri and Semo go Sambisa again??? Hmmmmmmm,,,,,
Posted: at 28-06-2016 10:33 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 10:34 AM (7 years ago)
(m)
Nah wetin poverty and stupidity dey cause all dis trash,person wey get beta job no go go dia dey go hustle common half bag of rice.

True yarn
Posted: at 28-06-2016 10:34 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 10:34 AM (7 years ago)
(m)
Observing things on point
Posted: at 28-06-2016 10:34 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- K01abinibi at 28-06-2016 11:05 AM (7 years ago)
(m)
Oh boi na food go kill u
Posted: at 28-06-2016 11:05 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- K01abinibi at 28-06-2016 11:05 AM (7 years ago)
(m)
Oh boi na food go kill u
Posted: at 28-06-2016 11:05 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]