Messi Retires From International Football After Losing To Chile In COPA America Final (Page 2)

Date: 27-06-2016 7:52 am (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- delight222 at 27-06-2016 11:06 PM (7 years ago)
(f)
why na its jst a game na
Posted: at 27-06-2016 11:06 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- okatee at 28-06-2016 01:07 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 27-06-2016 04:25 PM
Okatee, na god catch u dis time, oya i don hold im hands Slimmy abeg hold im blockus really right make i tie am up so na football forum u don dey hide.
God catch u today oya slimmy hold im blockus well well, ok i don tie am up...
No worry e no go escape dis time, i don tie am up near d goat...I go see who go help u dis time...
DICKY, CARRI SLIMMY GOOOOOOOOOOOOOOO
Posted: at 28-06-2016 01:07 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 28-06-2016 01:13 PM (7 years ago)
(f)
What a shame
Posted: at 28-06-2016 01:13 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 03:38 PM (7 years ago)
(m)
Na now him no say e suppose retire..Huh?Huh?
Posted: at 28-06-2016 03:38 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 03:41 PM (7 years ago)
(m)
Nothing wey messi no dey miss these days,,,,, even if dem dash am conner kick wey Roberto Carlos dey take score,,, dis messi go still miss am
Posted: at 28-06-2016 03:41 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 03:42 PM (7 years ago)
(m)
E don tey swf
Posted: at 28-06-2016 03:42 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Airbender at 29-06-2016 09:25 AM (7 years ago)
(m)
Come make I sign u go Chelsea... 10million pounds a week... Am not jokin o Grin

Posted: at 29-06-2016 09:25 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 3-07-2016 11:29 AM (7 years ago)
(m)
you don't expect to win trophys wen u hv
Higuain in ur team... Kudos to u Messi! U've
tried ur best
Posted: at 3-07-2016 11:29 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- zezprincess at 4-07-2016 05:17 PM (7 years ago)
(f)
Ok,na your choice&decision.
Posted: at 4-07-2016 05:17 PM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]