Do You Need To Know How To Cook Before Inviting Your Husband's Friends Home? (Page 2)

Date: 04-07-2016 12:18 pm (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2] 3 4
- slimmygal at 4-07-2016 05:51 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: Mohammed Lucky on  4-07-2016 05:16 PM
LOVE ONETINTIN! ABEG I FOLLOW JOIN IF NO BI SAY I NO SABI UR ADDRESS.
na my address be dis: plot 345, musa ya radua close, ibrahim babagida avenue behinde obasanjo cresent for g.r.a, lagos state. u go see oga jonah and pmb statue wey dey shake hand in front of d building. u're highly welcome.
Posted: at 4-07-2016 05:51 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 4-07-2016 05:54 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on  4-07-2016 05:24 PM
U go see fine women outside and na dem go carry go all d different restaurants make u pay for food demsef no fit cook...
D guy friends no fit pass 15 so y use caterers, trust me na d man go still pay out of his pocket for dose caterers...
Abeg make she go kitchen go start.
Das y i love me Slimmygal cos her cooking na die though she don mistakenly kill 20 people by food poisoning but she dey try...
Na by God's grace i still dey alive, doctors don pump food comot from my belle so many times but i still dey alive..
Anytime i wan chop Slimmy food na bible and koran i dey use pray and dem don know me for hospital now cos i be regular..
Na everytime i dey change my will...
Slimmy like to cook last suppers and it's always dere last suppers trust me..
mind u, na another stolen goat wey no get nafdac number una wan chop oooooo. but dis time around, maggi and salt dey accurate, and i dey look say make i add small sugar join am for better taste self.
Posted: at 4-07-2016 05:54 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Airbender at 4-07-2016 09:37 PM (7 years ago)
(m)
Imagine...

Posted: at 4-07-2016 09:37 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:06 PM (7 years ago)
(m)
TO WHOM IT MAY CONCERN!!!!! Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-07-2016 11:06 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 4-07-2016 11:30 PM (7 years ago)
(m)
I seeeeeeee
Posted: at 4-07-2016 11:30 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 04:28 AM (7 years ago)
(m)
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,,
I just dey observe!
Posted: at 5-07-2016 04:28 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 05:56 AM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 05:56 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 07:11 AM (7 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make
yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on,
yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 07:11 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 07:12 AM (7 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make
yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on,
yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 07:12 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 5-07-2016 08:36 AM (7 years ago)
(m)
Some people really need to be careful... Seriously then
really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just
they waka pass. I will soon waka come again and latterly
waka go....
Posted: at 5-07-2016 08:36 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 10:24 AM (7 years ago)
(m)
Nobsmalltin at all,,,.. Just dey observe
Posted: at 5-07-2016 10:24 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 10:25 AM (7 years ago)
(m)
Nark mi tori I never saw,,,,
Posted: at 5-07-2016 10:25 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 11:33 AM (7 years ago)
(m)
trying to re look into this post
Posted: at 5-07-2016 11:33 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 03:37 PM (7 years ago)
(m)
I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment AGAIN on this topic.staytuned don't go away.i am coming back
Posted: at 5-07-2016 03:37 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 04:30 PM (7 years ago)
(m)
I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment AGAIN on this topic.staytuned don't go away.i am coming back
Posted: at 5-07-2016 04:30 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 05:00 PM (7 years ago)
(m)
Yawa dey here, na so we take c am as yawa goes on. Yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 05:00 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 10:04 PM (7 years ago)
(m)
OH,,, THIS LIFE..............HMMMMMMMMMM
Posted: at 5-07-2016 10:04 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 10:25 PM (7 years ago)
(m)
No be lie sey lyf no be bed of roses I just dey observe as the matter no be here at all
Posted: at 5-07-2016 10:25 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-07-2016 06:35 AM (7 years ago)
(m)
See mi see tori Chhaaaiiiiiiii chhaaaiiiiiiii NobsmallTin at all I just dey chhaaaiiiiiiii,,,,,.. I waka face front
Posted: at 6-07-2016 06:35 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-07-2016 06:36 AM (7 years ago)
(m)
See mi see tori Chhaaaiiiiiiii chhaaaiiiiiiii NobsmallTin at all I just dey chhaaaiiiiiiii,,,,,.. I waka face front
Posted: at 6-07-2016 06:36 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4