Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,, I just dey observe! Posted: at 5-07-2016 04:36 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 06:02 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
GermoDon at 5-07-2016 06:36 AM (7 years ago) (m) Na so Germodog dey drive, na so dem teach how to drive...
Yes no b ur papa b d driving teacher na so he tak teacher o Posted: at 5-07-2016 06:36 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
scottchris at 5-07-2016 07:43 AM (7 years ago) (m) These tanker drivers that usually sleep on the wheel..... Thank God sha
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 5-07-2016 07:43 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
K01abinibi at 5-07-2016 07:48 AM (7 years ago) (m) Drive carefully Posted: at 5-07-2016 07:48 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Yes no b ur papa b d driving teacher na so he tak teacher o
U sef follow d instructions wey im give u, na u con mumu pass as u waste ur money for driving skool.. Posted: at 5-07-2016 08:16 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
scottchris at 5-07-2016 08:33 AM (7 years ago) (m) Drive carefully
Those tanker drivers doesnt understand that language
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 5-07-2016 08:33 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 5-07-2016 08:59 AM (7 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Posted: at 5-07-2016 08:59 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
okatee at 5-07-2016 10:19 AM (7 years ago) (m) That driver intends to commit suicide and want make some people join'am waka. chukwu aju',
MR MAN, NA HW U TAKE KNOW? Posted: at 5-07-2016 10:19 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Visit Dublin, Vienna, Milan, Iceland, Athens, Istanbul and other destinations this summer. Attend conferences/seminars in various countries across Europe/The Americas/Middle East/Asia/Africa this summer. *NO agent fee applicable* - you get registered for the conference - you get your invitation Letter - we assist you on procurement of required docs for your visa - you get your visa and off you go(safe journey) It's the surest way to visit your preferred destination GUARANTEED Contact:- 08050628415 (call/WhatsApp) Sky Hound Int'l For your mind na mugu them full here abi Posted: at 5-07-2016 11:00 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nobsmalltin at all,,,.. Just dey observe..,, Posted: at 5-07-2016 11:19 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nark mi tori,,,... RIP Posted: at 5-07-2016 11:20 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
OK I hear poster talk say no RIP for anybody Posted: at 5-07-2016 11:20 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey waka face front Posted: at 5-07-2016 11:21 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 11:25 AM (7 years ago) (m) Yawa dan gas Posted: at 5-07-2016 11:25 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 11:26 AM (7 years ago) (m) Yawa dan matter Posted: at 5-07-2016 11:26 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 11:27 AM (7 years ago) (m) Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 11:27 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
privacy at 5-07-2016 12:22 PM (7 years ago) (f) Our God is good Posted: at 5-07-2016 12:22 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 12:50 PM (7 years ago) (m) Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 12:50 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 12:50 PM (7 years ago) (m) Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas... Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 12:50 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |