LMAO! Shoprite Shut Down In Ilorin After Massive Crowd Stormed Their Mart (Photos) (Page 2)

Date: 07-07-2016 6:26 pm (7 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- slimmygal at 8-07-2016 12:39 AM (7 years ago)
(f)
na waoh! see as dem turn shoprite to better place. well, i no blame them say dem lock dre door sha, any festive period wey people dey plenty like dis, na thief dey plenty pass dem dey thief dre market like say tomorrow no dey and other stores no dey sell, na so so window shopping dem go dey do about licking ice cream up and down.
Posted: at 8-07-2016 12:39 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- anitajoseph at 8-07-2016 12:42 AM (7 years ago)
(f)
Yawa
Posted: at 8-07-2016 12:42 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- winace at 8-07-2016 08:41 AM (7 years ago)
(f)
In case they are confuse. Shoprite is a shoping mall not an amusement park dat u go for celebration.
Posted: at 8-07-2016 08:41 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kunlegzy at 8-07-2016 10:39 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: eze oluchi on  7-07-2016 06:36 PM
e no concern me, una allow all this almajiri to full there.
You must be kafiri for saying this stupid word.
Posted: at 8-07-2016 10:39 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- Vectorcy at 8-07-2016 02:41 PM (7 years ago)
(m)
chai wetin i no go hear....story story every
day.....oya na......wetin i go do..na to just
comment......chai wetin i no go hear....story story every
day.....oya na......wetin i go do..na to just
comment......

Posted: at 8-07-2016 02:41 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 8-07-2016 10:17 PM (7 years ago)
(m)
HMMMMMMMMMMM SEEN MAKE I WAKA FACE FRONT LATER I W STILL COMMENT
Posted: at 8-07-2016 10:17 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 8-07-2016 10:18 PM (7 years ago)
(m)
HMMMMMMMMMMM SEEN MAKE I WAKA FACE FRONT LATER I W STILL COMMENT
Posted: at 8-07-2016 10:18 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 8-07-2016 10:19 PM (7 years ago)
(m)
HMMMMMMMMMMM SEEN MAKE I WAKA FACE FRONT LATER I W STILL COMMENT
Posted: at 8-07-2016 10:19 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 8-07-2016 10:20 PM (7 years ago)
(m)
HMMMMMMMMMMM SEEN MAKE I WAKA FACE FRONT LATER I W STILL COMMENT
Posted: at 8-07-2016 10:20 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 8-07-2016 10:20 PM (7 years ago)
(m)
HMMMMMMMMMMM SEEN MAKE I WAKA FACE FRONT LATER I W STILL COMMENT
Posted: at 8-07-2016 10:20 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 8-07-2016 10:22 PM (7 years ago)
(m)
HMMMMMMMMMMM SEEN MAKE I WAKA FACE FRONT LATER I W STILL COMMENT
Posted: at 8-07-2016 10:22 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 24magic at 11-03-2017 10:25 PM (7 years ago)
(m)
It's a pity for my people
Posted: at 11-03-2017 10:25 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]