What God Told Me About Biafra – Nnamdi Kanu (Page 2)

Date: 26-07-2016 7:20 am (7 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2] 3
- obinocarlo1 at 26-07-2016 10:22 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 26-07-2016 09:14 AM
Chhaaaiiiiiiii I dey laugh morons..,, d imbecile wey dem dey feed rice and turkey na bondage be that..? Una make una fools try add small fuel to una biaframadness..,, den u go see d real bondage inside una grave Shocked Grin

I seen the madness in your morron  head idiot.
Posted: at 26-07-2016 10:22 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 26-07-2016 10:29 AM (7 years ago)
(m)
Hahahahahahahahahahahaaaa..,,,, Roll Eyes imbecile dis topic no be 4 pikin lyk u wey still dey suck mama br3st & dey cari wata bottle go sch..,, common go do wash ur mama pants
Posted: at 26-07-2016 10:29 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- OLUCHI5 at 26-07-2016 10:34 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 26-07-2016 09:14 AM
Chhaaaiiiiiiii I dey laugh morons..,, d imbecile wey dem dey feed rice and turkey na bondage be that..? Una make una fools try add small fuel to una biaframadness..,, den u go see d real bondage inside una grave Shocked Grin
I no blame u, I blame the two donkeys that gave birth to a good for nothing animal like u.
Posted: at 26-07-2016 10:34 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 26-07-2016 11:01 AM (7 years ago)
(m)
Roll Eyes see dis animalistic sick malu..,, ur maggot infected brain don dey make u confess d kain animalistic imbeciles wey born u..,,,
Wen I no say u no well na d tym wey motor jam u 4 corner, u talk say na corner kick...,,,
Posted: at 26-07-2016 11:01 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 26-07-2016 11:11 AM (7 years ago)
(m)
Former minister of information lt. Dora Akunyili loudly talk sey make una drum d name EBELE into d ears of even d dumb dat it is an Igbo name and that GEJ na from their side...,,,, konfirm ndigbo
Posted: at 26-07-2016 11:11 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Zaki68 at 26-07-2016 11:31 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dynasty4all on 26-07-2016 09:04 AM
GOD WILL CONTINUE TO BLESS NNAMDI
IN BIAFRA WE STAND
WHAT IS WRITTEN IS WRITTEN, PERIOD.
DESTINY CAN BE DELAY BUT IT WILL SURELY COME TO PASS AFTERALL THE GOD'S CHOSEN NATION LIKE US ISRAEL WAS IN BONDAGE FOR YEARS UNTILL GOD REMEMBERED THEM, THE GOD THAT REMEMBERED THEM WILL SURELY SET US FREE FROM THIS BONDAGE OOOOOO00000000000000000oooooooo

@FREETHINKER WHAT ABOUT THOSE BIAFRANS BEEN BEHEADED OUTSIDE NIGERIA ESPECIALLY IN ASIA IS IT NIGERIANS THAT ALSO BROUGHT THAT UPON BIAFRANS OR GOD OF NNAMDI KANU?
Posted: at 26-07-2016 11:31 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- slimmygal at 26-07-2016 11:38 AM (7 years ago)
(f)
who get time to dey read all dis, later now go hear say God call to become pastor
Posted: at 26-07-2016 11:38 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kison at 26-07-2016 11:51 AM (7 years ago)
(m)
WILL U SHUT UP Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
Posted: at 26-07-2016 11:51 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- HUMANresurce at 26-07-2016 12:29 PM (7 years ago)
(m)
THE FACT IS THAT, WHETHER BUHARI DETAINED NNAMDI KALU OR NOT, THAT CAN NEVER SOLVE THE PROBLEM FROM THE BIAFRANS HAVING THEIR OWN COUNTRY. AND I DON'T KNOW WHY THE HAUSAS ARE AFRAID OF LETING THE IGBOS TO GO. HAUSA AND IGBO ARE LIKE DAY AND NIGHT.. (BLACK AND WHITE) THERE IS NO WAY THEY CAN BE IN PAECE. WHY ARE WE DECEIVING OUR SELVES?? THERE NO WAY NIGERIA CAN BE ONE. THERE ARE TOO MANY RELIGIONS AND CULTURES.
Posted: at 26-07-2016 12:29 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 26-07-2016 12:59 PM (7 years ago)
(m)
I can guarantee you if Dem release dis guy Na run e go run never to come back again..
Posted: at 26-07-2016 12:59 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 26-07-2016 01:19 PM (7 years ago)
(m)
Una Biafra get mouth too much and I hope una no join us from Lagos to Biafra as im dey talk like say Na only Hausa im no like. At least Ojukwu was educated and had money dis guy is a pauper on benefits. Una no choose better leader na dis fool una go choose. I feel sorry for una..
Posted: at 26-07-2016 01:19 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 26-07-2016 01:20 PM (7 years ago)
(m)
God never told you anything stop fooling ursef..
Posted: at 26-07-2016 01:20 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- HONspPIONEER at 26-07-2016 03:34 PM (7 years ago)
(m)
I still wander what UN and ECOWS are still waiting? Or did they want to see another blood? Before they will divide Nigeria with peace or did they want to know what IBO peoples can do? If it starts UN and ECOWS will not see road to explain in details because it will be very sad and dangerous war. Which will create more experience to the terrorist, because many things will involve which people that do not believe will believe and have more experience, I plead the world like UN  to have mercy and intervene before something will happening, for more, it must happening.  IBO is like Israel they can do on what peoples don’t expect.
Posted: at 26-07-2016 03:34 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- winace at 26-07-2016 03:35 PM (7 years ago)
(f)
Abeg I no fit laff.
Posted: at 26-07-2016 03:35 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- K01abinibi at 26-07-2016 03:46 PM (7 years ago)
(m)
Battle wey ojukwu ur ancestor fail,i can see u heading the same direction. Nigeria is a body.No part of a body can function on its own. stop thinking wit ur pen*s N. KANU
Posted: at 26-07-2016 03:46 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- EDDYPRINCE at 26-07-2016 05:01 PM (7 years ago)
(m)
THIS IDIOT GO JUST DIE FOR NOTHING
Posted: at 26-07-2016 05:01 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- morgan1 at 26-07-2016 06:19 PM (7 years ago)
(m)
I see,,,,
Posted: at 26-07-2016 06:19 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 26-07-2016 06:36 PM (7 years ago)
(m)
I saw,,.,,,
Posted: at 26-07-2016 06:36 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 26-07-2016 09:25 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: OLUCHI5 on 26-07-2016 10:03 AM
u are right bro,tell me last that Igbo man become the President of Nigerian last, do u ppl think that we are fools?
No Igbo man is intelligent enough to rule naija cos una go turn am to war zone.....
Naijas are no fool to elect an Igbo man to rule over my dead body e go happen..
Posted: at 26-07-2016 09:25 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 26-07-2016 09:31 PM (7 years ago)
(m)
E say god don show am Biafra but from wetin i dey see e be like say god don give am permanent room for prison never to come out again...
If to say na taxpayer for Britain trust me British govt go don dey fight for im release.
But the c**t has always been on benefits and na anoda man dey poke im girlfriend.
For im g/friend not to stand by him den he is fcuked...
Posted: at 26-07-2016 09:31 PM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3