LMAO! Angry Nigerian Guy Narrates How A Girl Outsmarted Him After Spending N6,000 On Her

Date: 19-08-2016 8:03 am (7 years ago) | Author: kacy lee
[1] 2
- at 19-08-2016 08:03 AM (7 years ago)
(f)


According to Facebook user Kamani Desmond, a girl he spent N6k on bolted after promising him she was going to spend the night at his place.




Posted: at 19-08-2016 08:03 AM (7 years ago) | Addicted Hero
- beneno at 19-08-2016 08:12 AM (7 years ago)
(m)
Naijapals this one wey una dey go pack old news dey come repost so,hope all is well ? If una no see news post,make una go borrow from Linder  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 19-08-2016 08:12 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- okaforjude31 at 19-08-2016 08:25 AM (7 years ago)
(m)
N6, 000? and You're complaining?  You're not serious.
Posted: at 19-08-2016 08:25 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- danielsony at 19-08-2016 08:28 AM (7 years ago)
(m)
Which kind yeye news be this? poster are you okay?
Posted: at 19-08-2016 08:28 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mykie010 at 19-08-2016 08:43 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: beneno on 19-08-2016 08:12 AM
Naijapals this one wey una dey go pack old news dey come repost so,hope all is well ? If una no see news post,make una go borrow from Linder  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
. Gbam.d thing be say naijapals posters no dey like learn.
Posted: at 19-08-2016 08:43 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 19-08-2016 09:11 AM (7 years ago)
(m)
She don knack Maga from Mugu like u nah,listen 2 urself,when she flash u,u no suppose know say he don red for her backyard be dat.
Posted: at 19-08-2016 09:11 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- gogoman at 19-08-2016 09:23 AM (7 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 19-08-2016 09:23 AM (7 years ago) | Grande Master
Reply
- ruthie at 19-08-2016 09:24 AM (7 years ago)
(f)
mumu guy... na ya greed put your for this palaver
Posted: at 19-08-2016 09:24 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Obaneski at 19-08-2016 09:27 AM (7 years ago)
(m)
Both the complaint and the poster are stupid, so because of 6k you come dey disturb our peace for here, when some don spend more than 20k and dem never even kiss sef not to talk of to see pant and them still they spend, then one mumu spend 6k begin dey disturb people, u beta give ur sef sense
Posted: at 19-08-2016 09:27 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- kison at 19-08-2016 09:29 AM (7 years ago)
(m)
EVERYTHING NA NEWS FOR GISTMANIA,,POSTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. HOW DOES THIS AFFECT THE STATE OF NIGERIA ECONOMY Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? HOW?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 19-08-2016 09:29 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Oways at 19-08-2016 11:04 AM (7 years ago)
(m)
Guy, the babe play a fast one on u
Posted: at 19-08-2016 11:04 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ItzQueen at 19-08-2016 11:59 AM (7 years ago)
(f)
 Angry...what nonsense... He's complaininq 4 jst 6k when quyz lyk him are buyinq iPhone6 for qalz... Nonsense
Posted: at 19-08-2016 11:59 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 19-08-2016 12:10 PM (7 years ago)
(m)
I just dey observe
Posted: at 19-08-2016 12:10 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- morgan1 at 19-08-2016 01:22 PM (7 years ago)
(m)
How many times dem go shoot dis post??
Posted: at 19-08-2016 01:22 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- sandler at 19-08-2016 01:26 PM (7 years ago)
(m)
Wasted Generation
Posted: at 19-08-2016 01:26 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DrSoba at 19-08-2016 01:40 PM (7 years ago)
(m)
How much does not matter here, what matters is the intention.
Posted: at 19-08-2016 01:40 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- winace at 19-08-2016 02:00 PM (7 years ago)
(f)
Abeg na Wetin happen. wey dis post dey waka everywhere. Anywhere I turn i go see d post. Naijapals sef don post am reach 3times. Abi una dey help d guy protest?Huh?
Posted: at 19-08-2016 02:00 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SweetDaddy1 at 19-08-2016 02:22 PM (7 years ago)
(m)
I love this photo...She smile at the story, lad if you see that girl and make trouble with her you will end up
    Spending more more money to bail yourself from police station. You get sense from Nonsense.
Posted: at 19-08-2016 02:22 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Slimchery at 19-08-2016 08:09 PM (7 years ago)
(m)
THIS LONG NOTE FOR N6K OR $6K BECAUSE THE TIME U USE WRITE THIS NEWS PAPER WOULD HAVE COST MORE THAN 6K NAIRA IF YOU ARE A BUSY MAN
Posted: at 19-08-2016 08:09 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dareper at 19-08-2016 11:27 PM (7 years ago)
(m)
How many times@ poster???
Posted: at 19-08-2016 11:27 PM (7 years ago) | Hero
Reply
[1] 2