As the trial of the leader of the Indigenous People of Biafra (IPOB) Nnamdi Kanu, commenced today, September 26, pro-Biafran supporters throng the Federal High court, Abuja to support their leader... Nnamdi Kanu's mom (Ugoeze Nnenne Kanu), his brothers and his beautiful sister -were among family members who showed up at the court... See photos below.....
I am a metro reporter on Gistmania, I have been publishing news materials for over 5 years
Posted: at 26-09-2016 04:53 PM (7 years ago) | Hero
.....Remember, I didn't talk to you! So, keep your loud mouth and your ignorance to yourself and let today be d 1st and last...you will put your stinking mouth in my comment...! Hope am cleared!!
Posted: at 26-09-2016 05:25 PM (7 years ago) | Gistmaniac
BournIdentity at 26-09-2016 06:51 PM (7 years ago) (m)
Quote from: livingstone80 on 26-09-2016 06:17 PM
Nnamdi must be free and GOD bless Biafra!
Mmadu u r a very stupid ndi ara,,,.. Na wetin concern God with biaframadness wey only exist on facebk,, google, twitter and aba pants...? If na must e for don commot tey tey or abi una no sabi hw to drag am commot ni..., e show sey ur brain lacks nutrient BT get d vitamin wey dey inside cockroach head,, infact no water 4 ur head again,,,.. na empty brain-dead opolo u dey cari up & down musu
Posted: at 26-09-2016 06:51 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Why many of you r afraid when you hear of BIAFRA, Nnamdi is already an international figure he dosen't need you to support him or not. Stay here and comment shit on him in the next 500 years to come you and your generations unborn will not make a common news in your kindren not even in ur community.
Posted: at 26-09-2016 07:09 PM (7 years ago) | Upcoming
BournIdentity at 26-09-2016 07:09 PM (7 years ago) (m)
Quote from: diutopep on 26-09-2016 05:25 PM
.....Remember, I didn't talk to you! So, keep your loud mouth and your ignorance to yourself and let today be d 1st and last...you will put your stinking mouth in my comment...! Hope am cleared!!
C mumu wey dey look 4baba for d boys,,. no go fyn hw to get baba4girls,,, u beta respect ur identity b4 I change am for u.., dey mention ignorance like sey u no d meaning,,, shey I resemble dose pikin wey ur mama dey teach una 4 prep dey talk say... 1st &last.., dem never woze u slap b4 ba...? If I samma u one backhand,, e go ring out commot from that ur black nyash wey be like devil bible.., na biaframadness dey worry u.. Ode mumu oshi werey 100%
Posted: at 26-09-2016 07:09 PM (7 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 26-09-2016 07:20 PM (7 years ago) (m)
Zombie scotik interna go were...? Abi na him be the monkey wey Buhari bodyguard cari for sack go meet Obama..? Na hu no u & biafra..., shey na CNN and BBC una won broadcast sey una don dey manufacture pants and shoes with biafra label 4im bodi ni...? No no talk make I here.., una fools never localize una sef finish,,, u come here dey talk of international...,,,, u must high on ogogoro.., go wash ur moronic face with bleach and kerosene, ewu
Posted: at 26-09-2016 07:20 PM (7 years ago) | Addicted Hero