Fans Begs Lilian Esoro To Forgive And Take Ubi Franklin Back

Date: 28-12-2016 10:50 am (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
- at 28-12-2016 10:50 AM (7 years ago)
(f)

Let's just hope they work things out and come back together. See comments below...


Posted: at 28-12-2016 10:50 AM (7 years ago) | Hero
- gogoman at 28-12-2016 10:55 AM (7 years ago)
Online (m)
her eye still dey outside!  make una leave her alone
Posted: at 28-12-2016 10:55 AM (7 years ago) | Grande Master
Reply
- ruchynize at 28-12-2016 10:59 AM (7 years ago)
(f)
@gogoman u ehen,dem dey tell deaf nd dumb say war done start shebi if e see ple dey run him self go follow run make una leave her na baby mama full everywhere make she join d league
Posted: at 28-12-2016 10:59 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- tommy70 at 28-12-2016 11:04 AM (7 years ago)
(m)
WETIN CONCERN FANS WT PEOPLE MARRIAGE
Posted: at 28-12-2016 11:04 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morolayo at 28-12-2016 11:04 AM (7 years ago)
(f)
What will be, will be no matter what!
Posted: at 28-12-2016 11:04 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- treasurelamp at 28-12-2016 11:13 AM (7 years ago)
(f)
Her choice to make
Posted: at 28-12-2016 11:13 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- diutopep at 28-12-2016 11:58 AM (7 years ago)
(f)
This Is Exclusively A Family Matter... So, fans or whatever They Are called Should Stay Out Of It!
Posted: at 28-12-2016 11:58 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- concentrate at 28-12-2016 03:13 PM (7 years ago)
(m)
she is got very good fans around her.
Posted: at 28-12-2016 03:13 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osarobo62 at 28-12-2016 04:15 PM (7 years ago)
(m)
fans, make una go sleep.....she needs to spread her legs the love
Posted: at 28-12-2016 04:15 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- kison at 28-12-2016 04:21 PM (7 years ago)
(m)
 Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 28-12-2016 04:21 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- kacylee at 28-12-2016 07:19 PM (7 years ago)
Online (f)
no need to beg her if she get sense to know say na woman get and keeps a home let her go joor!!!!

Posted: at 28-12-2016 07:19 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-12-2016 08:05 PM (7 years ago)
(m)
Na dem sabi,,  ...
Posted: at 28-12-2016 08:05 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-12-2016 08:05 PM (7 years ago)
(m)
Abi na wetin wan concern mi inside b4/.?
Posted: at 28-12-2016 08:05 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-12-2016 08:05 PM (7 years ago)
(m)
Well make una sidon there dey look like zombies,,,,.. I just dey wakarin
Posted: at 28-12-2016 08:05 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 29-12-2016 06:18 AM (7 years ago)
(m)
Knack mi tori.....,,,
I just dey observe! Dey pass jejeli as in,, maka, make jelorsi no kill u o
Posted: at 29-12-2016 06:18 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply