Actress Halima Abubakar Gives Some Serious Relaationship Advice, Do You Agree With Her?

Date: 06-01-2017 8:30 am (7 years ago) | Author: kacy lee
- at 6-01-2017 08:30 AM (7 years ago)
(f)


Relationship advice as tweeted by the Nollywood actress Halima Abubakar last night.





Posted: at 6-01-2017 08:30 AM (7 years ago) | Addicted Hero
- cruzita at 6-01-2017 09:26 AM (7 years ago)
(f)
for your mind, this one na advice.
Posted: at 6-01-2017 09:26 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- akinmanchy at 6-01-2017 09:38 AM (7 years ago)
(m)
My people say "person wey wan sew cloth give u u must look the one wey him wear". Woman go marry first b4 u advice people

Posted: at 6-01-2017 09:38 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- ruchynize at 6-01-2017 10:09 AM (7 years ago)
(f)
bad dem not in dey ever good for una eyes if she worse than this una go still curse her na wah for una choii,Babez tnks u try jare
Posted: at 6-01-2017 10:09 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- ruchynize at 6-01-2017 10:11 AM (7 years ago)
(f)
bad belle dem noting dey ever good for una eyes if she talk worse Dan this una go still curse her na wah for una choii,Babez I beg u try nor tnks
Posted: at 6-01-2017 10:11 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- james987 at 6-01-2017 10:15 AM (7 years ago)
(m)
Are you having issues with anyone? Make Bob risky catch you first.
Posted: at 6-01-2017 10:15 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dynasty4all at 6-01-2017 10:16 AM (7 years ago)
(m)
good
Posted: at 6-01-2017 10:16 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- benosky4 at 6-01-2017 11:41 AM (7 years ago)
(m)
Ladies palaver

Posted: at 6-01-2017 11:41 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gogoman at 6-01-2017 11:54 AM (7 years ago)
Online (m)
talk to una self
Posted: at 6-01-2017 11:54 AM (7 years ago) | Grande Master
Reply
- kacylee at 6-01-2017 07:47 PM (7 years ago)
(f)
u dey console urself for not being married at ur age, babe talk to ya self

Posted: at 6-01-2017 07:47 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- CHRISETTE at 11-01-2017 08:49 PM (7 years ago)
(f)
Nice one
Posted: at 11-01-2017 08:49 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- akinmanchy at 12-01-2017 12:07 AM (7 years ago)
(m)
Shut up

Posted: at 12-01-2017 12:07 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 12-01-2017 03:15 AM (7 years ago)
(m)
Please please hold on, why e be say everywhere I take even when I wan hide yawa dey there?

Why why?

Yawa life, yawa goes on
Posted: at 12-01-2017 03:15 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akinmanchy at 12-01-2017 10:42 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: yawa_don_gas on 12-01-2017 03:15 AM
Please please hold on, why e be say everywhere I take even when I wan hide yawa dey there?

Why why?

Yawa life, yawa goes on
The thing about yawa be say yawa nor dey gree

Posted: at 12-01-2017 10:42 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 16-01-2017 09:45 AM (7 years ago)
(m)
Na who u epp,...,??..

Lyf na from phase to face..
Posted: at 16-01-2017 09:45 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire