Hi guyz,u c wetin Genevive write.she dey serious o!

Date: 11-05-2010 5:26 am (13 years ago) | Author: Marvelous Inyang
[1] 2 3
- at 11-05-2010 05:26 AM (13 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 11-05-2010 05:26 AM (13 years ago) | Newbie
- plainheart at 12-05-2010 12:46 PM (13 years ago)
(f)
ummh? ummh? so na wetin she write na? Newbie
Posted: at 12-05-2010 12:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jigaxsol at 12-05-2010 12:59 PM (13 years ago)
(m)
I get panadol, vitamin c, d, e, name ur sickness make we treat you 4 here.!
Posted: at 12-05-2010 12:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 13-05-2010 12:15 AM (13 years ago)
(m)
Make una admit dat guy for Naijapals psychiatric hospital b4 he enta market o.
Posted: at 13-05-2010 12:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jigaxsol at 13-05-2010 02:27 AM (13 years ago)
(m)
Men no b lie o!
Posted: at 13-05-2010 02:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omibanks at 13-05-2010 11:32 PM (13 years ago)
(m)
i dey listen
Posted: at 13-05-2010 11:32 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jigaxsol at 14-05-2010 03:09 AM (13 years ago)
(m)
Listen well well
Posted: at 14-05-2010 03:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 14-05-2010 09:11 AM (13 years ago)
(f)
wetin she write???ehn CNN

Posted: at 14-05-2010 09:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- belindajustins at 14-05-2010 04:47 PM (13 years ago)
(f)
lol...BBC
Posted: at 14-05-2010 04:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jigaxsol at 14-05-2010 09:30 PM (13 years ago)
(m)
Only u? Tongue Tongue
Posted: at 14-05-2010 09:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- collinzo007 at 15-05-2010 10:05 PM (13 years ago)
(m)
so big cow with spider brain,who u dey deceive...
Posted: at 15-05-2010 10:05 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- jigaxsol at 17-05-2010 05:28 AM (13 years ago)
(m)
No mind am jo, him self won show say he dey naijapals
Posted: at 17-05-2010 05:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Agatex at 21-05-2010 01:16 PM (13 years ago)
(f)
ok i see am, she write say yeye person like you no suppose post rubbish for naijapal, infact how did this dude come to this place?
Posted: at 21-05-2010 01:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- docreala at 21-05-2010 01:20 PM (13 years ago)
(m)
na so
Posted: at 21-05-2010 01:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 22-05-2010 11:07 AM (13 years ago)
(m)
newbie, after una go dey ves say dem dey talk to una any how!!! see watin una dey do now..... learn b4 u post newbie
Posted: at 22-05-2010 11:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iyke1 at 22-05-2010 03:54 PM (13 years ago)
(m)
na waooooo! i don see 4 dis naija pal 4 sure  Huh?
Posted: at 22-05-2010 03:54 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- VANIT at 22-05-2010 07:33 PM (13 years ago)
(m)
make genevieve go sit down.........many 9ja girls pure pass am....
Posted: at 22-05-2010 07:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- silviabells at 25-05-2010 04:58 PM (13 years ago)
(f)
watin she write? useless boy u think say na play pple the play for here?
make o no hear u again
Posted: at 25-05-2010 04:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 29-05-2010 03:04 PM (13 years ago)
(m)
i don comot

Posted: at 29-05-2010 03:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Chyno at 30-05-2010 06:51 PM (13 years ago)
(f)
Mk una pity d poster, he's a newbie.
Posted: at 30-05-2010 06:51 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2 3