My boss bought me a car (Page 32)

Date: 30-06-2010 12:30 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 29 30 31 [32] 33 34 35
- sophiebaby at 18-08-2010 10:42 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Adikpe on 18-08-2010 10:32 AM
U think say na small, small pikins dey
this naijapals forum wey you go gather
them and tell them lies?

Tell us the truth jare. Why the man
go just give you a car like that?
Na lie abeg.[/
b][/color][/font]

i no be small pikin.. my dear

Posted: at 18-08-2010 10:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dupsy2smile at 18-08-2010 11:04 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 10:42 AM
Quote from: Adikpe on 18-08-2010 10:32 AM
U think say na small, small pikins dey
this naijapals forum wey you go gather
them and tell them lies?

Tell us the truth jare. Why the man
go just give you a car like that?
Na lie abeg.[/
b][/color][/font]

i no be small pikin.. my dear
sophie shey na dis ur boss na im be dat 'anoda' wey ya hrt dey yearn 4? Chei, may u be 4given
Posted: at 18-08-2010 11:04 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dupsy2smile at 18-08-2010 11:05 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 10:42 AM
Quote from: Adikpe on 18-08-2010 10:32 AM
U think say na small, small pikins dey
this naijapals forum wey you go gather
them and tell them lies?

Tell us the truth jare. Why the man
go just give you a car like that?
Na lie abeg.[/
b][/color][/font]

i no be small pikin.. my dear
sophie shey na dis ur boss na im be dat 'anoda' wey ya hrt dey yearn 4? Chei, may u be 4given
Posted: at 18-08-2010 11:05 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 18-08-2010 11:05 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: johndlove on 18-08-2010 10:49 AM
IF you are looking for a rich sugar mama anywhere in Nigeria then here is a chance for you. we  provide you a trusted person of your choice. send us an email to [email protected]  with the fellowing information, your name, your state and the location of the state you are they will reply you with the available ones in the state. call for more enquiries 017309261.
[/s]

not for my post

Posted: at 18-08-2010 11:05 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 18-08-2010 11:06 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: johndlove on 18-08-2010 10:51 AM
IF you are looking for a rich sugar mama anywhere in Nigeria then here is a chance for you. we  provide you a trusted person of your choice. send us an email to [email protected]  with the fellowing information, your name, your state and the location of the state you are they will reply you with the available ones in the state. call for more enquiries 017309261.

not for my post

Posted: at 18-08-2010 11:06 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 18-08-2010 11:07 AM (13 years ago)
(f)
dupsy if u must know .. i and my boss have no strings attached to eachoda.

Posted: at 18-08-2010 11:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dupsy2smile at 18-08-2010 11:11 AM (13 years ago)
(f)
are u sure? and he jst bought u a car jst like dat? Im no get family members wey im fit buy for, why u? abi im dey do GLO promo?
Posted: at 18-08-2010 11:11 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 18-08-2010 11:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:11 AM
are u sure? and he jst bought u a car jst like dat? Im no get family members wey im fit buy for, why u? abi im dey do GLO promo?

lol
my boss is not a stingy nigerian, not even a nigerian. so i dont want to start repeating my post for u abeg.

Posted: at 18-08-2010 11:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 18-08-2010 11:26 AM (13 years ago)
(m)
we know every every...
Posted: at 18-08-2010 11:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dupsy2smile at 18-08-2010 11:29 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 11:20 AM
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:11 AM
are u sure? and he jst bought u a car jst like dat? Im no get family members wey im fit buy for, why u? abi im dey do GLO promo?

lol
my boss is not a stingy nigerian, not even a nigerian. so i dont want to start repeating my post for u abeg.

sophie why are u a vex? i was only a joke o
Posted: at 18-08-2010 11:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 18-08-2010 11:34 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:29 AM
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 11:20 AM
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:11 AM
are u sure? and he jst bought u a car jst like dat? Im no get family members wey im fit buy for, why u? abi im dey do GLO promo?

lol
my boss is not a stingy nigerian, not even a nigerian. so i dont want to start repeating my post for u abeg.

sophie why are u a vex? i was only a joke o

lol
me is no vex.. me is hardly vex...

Posted: at 18-08-2010 11:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dupsy2smile at 18-08-2010 11:39 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 11:34 AM
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:29 AM
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 11:20 AM
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:11 AM
are u sure? and he jst bought u a car jst like dat? Im no get family members wey im fit buy for, why u? abi im dey do GLO promo?

lol
my boss is not a stingy nigerian, not even a nigerian. so i dont want to start repeating my post for u abeg.

sophie why are u a vex? i was only a joke o

lol
me is no vex.. me is hardly vex...
I see. It is u dat sabi english pass
Posted: at 18-08-2010 11:39 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 18-08-2010 11:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:39 AM
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 11:34 AM
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:29 AM
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 11:20 AM
Quote from: dupsy2smile on 18-08-2010 11:11 AM
are u sure? and he jst bought u a car jst like dat? Im no get family members wey im fit buy for, why u? abi im dey do GLO promo?

lol
my boss is not a stingy nigerian, not even a nigerian. so i dont want to start repeating my post for u abeg.

sophie why are u a vex? i was only a joke o

lol
me is no vex.. me is hardly vex...
I see. It is u dat sabi english pass

lol
me is no sabi english oooo
d tym dat dey want to teach me and my broda.. my broda have go, den me i come and go too.. den the person
come and vex, as everybody come and vex na.. me and my broda did not come and sabi the english again.

Posted: at 18-08-2010 11:49 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 18-08-2010 11:53 AM (13 years ago)
(m)
c ur life?
Posted: at 18-08-2010 11:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 18-08-2010 11:54 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 18-08-2010 11:53 AM
c ur life?

wallas how e dey do u sef?
na only me dey for NP?

Posted: at 18-08-2010 11:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 18-08-2010 12:19 PM (13 years ago)
(m)
i call ukwu nnu or sophie hia?
u no go leave me make i drink water drop cup?
Posted: at 18-08-2010 12:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 18-08-2010 12:23 PM (13 years ago)
(f)
hmmmmmmm ok ooooooo

Posted: at 18-08-2010 12:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- abdulk at 18-08-2010 12:31 PM (13 years ago)
(m)
hope say this car gift na unconditional
Posted: at 18-08-2010 12:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dupsy2smile at 18-08-2010 01:04 PM (13 years ago)
(f)
passing with ma boss' car
Posted: at 18-08-2010 01:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 18-08-2010 02:03 PM (13 years ago)
(m)
chei, sophie i fit borow ur keke go c my former gf eagle island waterside?
na beg i dey beg oooo
Posted: at 18-08-2010 02:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 29 30 31 [32] 33 34 35