I am Single And Need A Young Girl 4 A Date (Page 14)

Date: 08-11-2007 4:46 pm (16 years ago) | Author: Badare Morakinyo
1 ... 11 12 13 [14]
- mazi at 5-09-2008 01:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on  5-09-2008 01:12 PM
Quote from: C-boy on  5-09-2008 01:07 PM
Quote from: williewillie on  5-09-2008 12:59 PM
Quote from: C-boy on  5-09-2008 12:45 PM
ghost abi spirit or williewillie I go call ghostbusters oooooo

@C-boyl don move from the ghost way u know...now i dey carry juju dey waka up and down....so b very careful


Quote from: mazi on  5-09-2008 12:52 PM
maybe make  love to him.lol


mazi no give this boy any fish him b thief....which yeye cold they catch self Angry Angry Angry  
JEALOUSY & ENVY. DIE!!!

no fightoooooooooooooo  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
[/quote
see now....una dey fight cos of prencess and she dey laff una. Roll Eyes
Posted: at 5-09-2008 01:18 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 5-09-2008 01:20 PM (15 years ago)
(f)
Mazi na u sabi ooooooooooooo  Grin Grin Grin
Posted: at 5-09-2008 01:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 5-09-2008 01:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on  5-09-2008 01:20 PM
Mazi na u sabi ooooooooooooo  Grin Grin Grin
i no sabi o....abeg...i no go skul.....ota akara wee i go... Grin
Posted: at 5-09-2008 01:22 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- williewillie at 5-09-2008 01:24 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: williewillie on  5-09-2008 12:59 PM
Quote from: C-boy on  5-09-2008 12:45 PM
ghost abi spirit or williewillie I go call ghostbusters oooooo
@C-boyl don move from the ghost way u know...now i dey carry juju dey waka up and down....so b very carefu
Quote from: mazi on  5-09-2008 12:52 PM
maybe make  love to him.lol
mazi no give this boy any fish him b thief....which yeye cold they catch self Angry Angry Angry  
JEALOUSY & ENVY. DIE!!!

No worry mazi.....man suppose to fight 4 better tin.....she no dey laugh us...she no won make C-boy know say na me de incharge....Prencess l lie!!!!


Na only die die u get u no even add fire to am.....na wen l see u near Prencess....na that time u go know say kaki no bi leather.....hennnnnnnnnnn C-boy l dey warn u Ooooooooooooo!!!!!!
Posted: at 5-09-2008 01:24 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 5-09-2008 01:28 PM (15 years ago)
(m)
ewele....una leave the issue....begin chase shadow.
Posted: at 5-09-2008 01:28 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 5-09-2008 01:30 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: mazi on  5-09-2008 01:22 PM
Quote from: prencess on  5-09-2008 01:20 PM
Mazi na u sabi ooooooooooooo  Grin Grin Grin
i no sabi o....abeg...i no go skul.....ota akara wee i go... Grin

ewooooooooo sorry  Grin Grin
Posted: at 5-09-2008 01:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 5-09-2008 01:32 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on  5-09-2008 01:30 PM
Quote from: mazi on  5-09-2008 01:22 PM
Quote from: prencess on  5-09-2008 01:20 PM
Mazi na u sabi ooooooooooooo  Grin Grin Grin
i no sabi o....abeg...i no go skul.....ota akara wee i go... Grin

ewooooooooo sorry  Grin Grin
thank u very
Posted: at 5-09-2008 01:32 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- C-boy at 5-09-2008 01:35 PM (15 years ago)
(m)
Prencess so u've been cheating... sry chatting on me eh kwa? Angry

Posted: at 5-09-2008 01:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 5-09-2008 01:39 PM (15 years ago)
(m)
ok...prencess....wit my permission...u can follow c-boy if u wish....make i rest 4 am.
Posted: at 5-09-2008 01:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 5-09-2008 01:40 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: C-boy on  5-09-2008 01:35 PM
Prencess so u've been cheating... sry chatting on me eh kwa? Angry

oh am sorry honey  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-09-2008 01:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prencess at 5-09-2008 01:43 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: mazi on  5-09-2008 01:39 PM
ok...prencess....wit my permission...u can follow c-boy if u wish....make i rest 4 am.

 Grin Grin Grin Grin Shocked
Posted: at 5-09-2008 01:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- williewillie at 5-09-2008 01:44 PM (15 years ago)
(m)
@mazi....C-boy na woyo boy who tell u say him they cry.....abeg make him cry till 2moro Prencess no be him own
Posted: at 5-09-2008 01:44 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 5-09-2008 01:50 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: williewillie on  5-09-2008 01:44 PM
@mazi....C-boy na woyo boy who tell u say him they cry.....abeg make him cry till 2moro Prencess no be him own

lol  Grin Grin
Posted: at 5-09-2008 01:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- C-boy at 5-09-2008 01:54 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on  5-09-2008 01:50 PM
Quote from: williewillie on  5-09-2008 01:44 PM
@mazi....C-boy na woyo boy who tell u say him they cry.....abeg make him cry till 2moro Prencess no be him own

lol  Grin Grin
  Huh?  Angry EmbarrassedSad:'( :'(

Posted: at 5-09-2008 01:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- williewillie at 5-09-2008 02:04 PM (15 years ago)
(m)
@Prencess...u see d kind guy wey won follow u....matured man wey de cry...shakky shakky dad....Abeg make l kiss my sweetheart Prencess... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 5-09-2008 02:04 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 5-09-2008 02:07 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: williewillie on  5-09-2008 02:04 PM
@Prencess...u see d kind guy wey won follow u....matured man wey de cry...shakky shakky dad....Abeg make l kiss my sweetheart Prencess... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

lol u get mouth  Grin Grin Grin
Posted: at 5-09-2008 02:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- williewillie at 5-09-2008 02:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on  5-09-2008 02:07 PM
Quote from: williewillie on  5-09-2008 02:04 PM
@Prencess...u see d kind guy wey won follow u....matured man wey de cry...shakky shakky dad....Abeg make l kiss my sweetheart Prencess... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

lol u get mouth   Grin Grin Grin


C-boy make u read the under well well or else.............
Posted: at 5-09-2008 02:23 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- darkocean002 at 5-09-2008 02:32 PM (15 years ago)
(m)
any single young gurl should answer the poster
Posted: at 5-09-2008 02:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 6-09-2008 08:38 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on  5-09-2008 02:07 PM
Quote from: williewillie on  5-09-2008 02:04 PM
@Prencess...u see d kind guy wey won follow u....matured man wey de cry...shakky shakky dad....Abeg make l kiss my sweetheart Prencess... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

lol u get mouth  Grin Grin Grin
ok...prencess....na only u wee go end dis fight btwn des two....who is ur choice or if dey no match make u tell dem. Roll Eyes
Posted: at 6-09-2008 08:38 AM (15 years ago) | Hero
Reply
1 ... 11 12 13 [14]