The beautiful ones are not yet born.. true or false?? (Page 2)

Date: 12-10-2008 10:20 pm (15 years ago) | Author: Lexy
1 [2] 3 4 5 ... 30
- prencess at 14-10-2008 03:46 PM (15 years ago)
(f)
seat down dey look eh it will just do viam for ur eyes Grin Grin Grin
Posted: at 14-10-2008 03:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- obiboi at 14-10-2008 03:48 PM (15 years ago)
(m)
NA U E GO DO ZOOM 4 UR EYE.
Posted: at 14-10-2008 03:48 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 14-10-2008 03:56 PM (15 years ago)
(m)
Huh? Huh? Huh?
Posted: at 14-10-2008 03:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prencess at 14-10-2008 04:00 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: obiboi on 14-10-2008 03:48 PM
NA U E GO DO ZOOM 4 UR EYE.
dont fear he
Posted: at 14-10-2008 04:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 14-10-2008 04:04 PM (15 years ago)
(m)
don't fear who??

Posted: at 14-10-2008 04:04 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mazi at 14-10-2008 04:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: elizatops on 13-10-2008 04:26 PM
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.


the beautiful ones like me Grin Grin Grin
who dash monkey banana. Cheesy
Posted: at 14-10-2008 04:38 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- baresi_moi at 14-10-2008 06:47 PM (15 years ago)
(m)
hehehehehe.....una dey make me laff for dis background...una wey think say d beautiful ones don come una dey dull una self. una no know say as d world dey come to and end na dat time na im fine fine girls go come dey make broda commit well well and world still remain small before e end....d main reason wey d beautiful ones never come na bcos d wowo ones no gree die...
Posted: at 14-10-2008 06:47 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- prencess at 14-10-2008 08:38 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 14-10-2008 04:38 PM
Quote from: elizatops on 13-10-2008 04:26 PM
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.


the beautiful ones like me Grin Grin Grin
who dash monkey banana. Cheesy
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-10-2008 08:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 14-10-2008 08:49 PM (15 years ago)
(m)
Philo where you naw... abi you forget say i give you my brain join your own..!

Posted: at 14-10-2008 08:49 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- osituga at 14-10-2008 08:52 PM (15 years ago)
(m)
She's Here..... give her some mins.
Posted: at 14-10-2008 08:52 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 14-10-2008 08:54 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: macgreat on 14-10-2008 08:49 PM
Philo where you naw... abi you forget say i give you my brain join your own..!
eh this one done enter voice mail oooooooooooooooooooo
Posted: at 14-10-2008 08:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olahsupo at 14-10-2008 09:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on 14-10-2008 08:54 PM
Quote from: macgreat on 14-10-2008 08:49 PM
Philo where you naw... abi you forget say i give you my brain join your own..!
eh this one done enter voice mail oooooooooooooooooooo


She's right here by my side, doesn't feel like coming on to reply you guys at the moment Grin Grin
Posted: at 14-10-2008 09:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- elizatops at 14-10-2008 09:15 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: olahsupo on 14-10-2008 09:13 PM
Quote from: prencess on 14-10-2008 08:54 PM
Quote from: macgreat on 14-10-2008 08:49 PM
Philo where you naw... abi you forget say i give you my brain join your own..!
eh this one done enter voice mail oooooooooooooooooooo


She's right here by my side, doesn't feel like coming on to reply you guys at the moment Grin Grin

o boy y u just dey imagine
Posted: at 14-10-2008 09:15 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- osituga at 14-10-2008 09:16 PM (15 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 14-10-2008 09:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 15-10-2008 08:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on 14-10-2008 08:38 PM
Quote from: mazi on 14-10-2008 04:38 PM
Quote from: elizatops on 13-10-2008 04:26 PM
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.


the beautiful ones like me Grin Grin Grin
who dash monkey banana. Cheesy
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
but check me out na
wit ma fag
which other beauty/handsome ones r u wait for again
i'm already here.
look/wait no further.
mazi is already born. Grin Grin
Posted: at 15-10-2008 08:07 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- baresi_moi at 15-10-2008 09:36 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: osituga on 14-10-2008 08:52 PM
She's Here..... give her some mins.

like how many mins....1...2.....3?
Posted: at 15-10-2008 09:36 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- macgreat at 15-10-2008 10:13 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: elizatops on 14-10-2008 09:15 PM
Quote from: olahsupo on 14-10-2008 09:13 PM
Quote from: prencess on 14-10-2008 08:54 PM
Quote from: macgreat on 14-10-2008 08:49 PM
Philo where you naw... abi you forget say i give you my brain join your own..!
eh this one done enter voice mail oooooooooooooooooooo


She's right here by my side, doesn't feel like coming on to reply you guys at the moment Grin Grin

Leave am... him brain go burst na-naw  Grin

o boy y u just dey imagine

Posted: at 15-10-2008 10:13 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- peacetee at 16-10-2008 12:26 PM (15 years ago)
(f)
walk in

walk out

Posted: at 16-10-2008 12:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 16-10-2008 12:29 PM (15 years ago)
(m)
boring
Posted: at 16-10-2008 12:29 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- peacetee at 16-10-2008 12:34 PM (15 years ago)
(f)
yawn

Posted: at 16-10-2008 12:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 30