THE BIG QUESTION

Tweet   
Welcome To Gistmania by Naijapals : Please Login or Join Naijapals. You can also view Photo Galleries

[1] 2 3 4 ... 7
Topic: THE BIG QUESTION (Read 3391 times)
sophiebaby (31491)
Addicted Hero (f) | 2 years ago

Why do the men you really love break your heart?



Life is too short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY*



posted: Oct 13 2010, 03:55 PM
oyindabty (2118)
Naijapals Addict (f) | 2 years ago

becos de no dey stay 1 place. deir eyez dey waka pass deir Legs sef.

posted: Oct 13 2010, 04:01 PM
tyabo (1983)
Naijapals Addict (m) | 2 years ago

Quote from: oyindabty on Oct 13 2010, 04:01 PM
becos de no dey stay 1 place. deir eyez dey waka pass deir Legs sef.
nd hu dey cause am ?

posted: Oct 13 2010, 04:04 PM
Kennee (24170)
Addicted Hero (m) | 2 years ago

Cos Most People/Things yu Love Don't Necessarily Love yu Back



WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE

posted: Oct 13 2010, 04:09 PM
irinoye (214)
Upcoming (m) | 2 years ago

Quote from: oyindabty on Oct 13 2010, 04:01 PM
becos de no dey stay 1 place. deir eyez dey waka pass deir Legs sef.
bcos una too dey put all una wahala ontop d guy.........buy me dis buy me dat .......still una no dey faithfull with d guy ............watelse will he do until una break is heart abi!!!!.................no guy 4 dis planet will av a decent girl n want 2 leave her ...................lailai ......................unlike most I NEVER CHOP way dey every way nw

posted: Oct 13 2010, 04:11 PM
oyindabty (2118)
Naijapals Addict (f) | 2 years ago

hav i ever ask you to buy ma dis buy me dat? but stil you break my heart.

but sophielove which one be dis your profile pics again ooooo

posted: Oct 13 2010, 04:19 PM
desiresluv20 (1500)
Naijapals Addict (m) | 2 years ago

Because some tend to keep the secret of their past life from the guy, some are not open and some are practical girls (after material things and not for love). I think Ladies should know that some guys are psychologist, they can read your mind once you start hiding something, having an affair, and after their pocket or handsome.



When you smile at me, i can't help but feel loved.

posted: Oct 13 2010, 04:22 PM
desiresluv20 (1500)
Naijapals Addict (m) | 2 years ago

@SophieB, sweet heart abeg, I know understand this your profile pics. I don't like it please.



When you smile at me, i can't help but feel loved.

posted: Oct 13 2010, 04:24 PM
blessedme (9892)
Naijapals Hero (f) | 2 years ago

sophie! sophie!! sophie!!! na ow many times i called u so
this ya profile pix na ow dem dey call am
na pig or na prick? abeg i no fit shout oo

posted: Oct 13 2010, 04:30 PM
mydicksweet (7743)
Naijapals Hero (m) | 2 years ago

Na bcs u ladies like buy me this buy me that i wan chop dis i wan chop that haba watin? so 4 me heart break is normal

posted: Oct 13 2010, 04:33 PM

[1] 2 3 4 ... 7

Login To Reply


Jump to: