Police arrest woman smuggling rifles in maize (Page 2)

Date: 11-11-2010 4:53 pm (13 years ago) | Author: OllyPee
1 [2] 3 4 5
- lordmukete at 12-11-2010 08:47 AM (13 years ago)
(m)
NA WAOHO, 4 NAIJA 2 DEY CARRY GUN AND TO DEY SMUGGLE GUN WHICH 1 HARD PASS, WELL NA THE OREDER OF THE DAY. BUT THEM SURE SAY NA ONLY GUN THE WOMAN CARRY. ABEG MAKE THEM SEND THE WOMAN GO JAIL. ABI HOW UNE SEE AM. 4 U WEH DEY HOLY LAND MAKE SURE SAY NO BE BOMB AND ASSUALT RIFFLE NA HIM U WAN GO SMUGGLE COME. ABEG MAKE THEM TIGHT BOARD, SECURITY BE ALERT.
Posted: at 12-11-2010 08:47 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Adikpe at 12-11-2010 08:49 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 12-11-2010 07:26 AM
Quote from: anemeje on 12-11-2010 06:32 AM
MR HOLY LAND UR THERE AND UR BOYS & LADYS ARE WORKING, WHEN U COME BACK U LEST US NO THE LATEST BOMB NOW OK B/C I NO UR LEARNING THERE ............ Lips Sealed


you must be so mad ---- ok i am there and i am there what will you do Huh?


ajanni, you said you are at holy land and you are insulting
somebody? What kind of holy land are you. Shut up
your mouth my friend, you are right there at Borno State.
Posted: at 12-11-2010 08:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nice9ija at 12-11-2010 08:51 AM (13 years ago)
(m)
am just reading comment
Posted: at 12-11-2010 08:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lordmukete at 12-11-2010 08:56 AM (13 years ago)
(m)
ajanni God don catch u so na borno u dey. u think say the consignment wey u order go enter naija. naija the prayer wey we weh dey naija pal dey halla na im make God catch u. and our prayer be say make una boat submerg like submarine. boko haram like u.
Posted: at 12-11-2010 08:56 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- nice9ija at 12-11-2010 09:03 AM (13 years ago)
(m)
loi am still reading comment shaaa
Posted: at 12-11-2010 09:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adewalefisayo at 12-11-2010 09:16 AM (13 years ago)
(m)
wetin our country de turn to? may God save us.
Posted: at 12-11-2010 09:16 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- tambeiort at 12-11-2010 09:18 AM (13 years ago)
(m)
too bad. :'(
Posted: at 12-11-2010 09:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nice9ija at 12-11-2010 09:48 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: tambeiort on 12-11-2010 09:18 AM
too bad. :'(


very very bad too
Posted: at 12-11-2010 09:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- faggo at 12-11-2010 09:53 AM (13 years ago)
(m)
what a man can do a woman can do even better.
Posted: at 12-11-2010 09:53 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nice9ija at 12-11-2010 09:54 AM (13 years ago)
(m)
as she just come in now, i go log out till i finish with her Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-11-2010 09:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bestheart at 12-11-2010 10:44 AM (13 years ago)
(f)
Hahahahaha very funny.
Posted: at 12-11-2010 10:44 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esoo at 12-11-2010 10:50 AM (13 years ago)
(m)
yes police is doing deir work now all those Islam self
Posted: at 12-11-2010 10:50 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Bestheart at 12-11-2010 10:53 AM (13 years ago)
(f)
Nawaooooooooooo
Posted: at 12-11-2010 10:53 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Aduf at 12-11-2010 11:02 AM (13 years ago)
(f)
This na serious matter,i dey fear
Posted: at 12-11-2010 11:02 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- atamajim at 12-11-2010 11:08 AM (13 years ago)
(m)
woman again? danger looming
Posted: at 12-11-2010 11:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 12-11-2010 11:18 AM (13 years ago)
(m)
make she tell us those patronizing her
Posted: at 12-11-2010 11:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 12-11-2010 11:20 AM (13 years ago)
(m)
All these trators will be wiped out soon, Even here on the forum expecially those Nijel abi Niger, Chad. That full northern part of Naija claiming to be Naija...............40% of those fool that side are not Naija..............
Posted: at 12-11-2010 11:20 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- uchechrs at 12-11-2010 11:21 AM (13 years ago)
(m)
wetin women dey do these days don tooooooooooooooo much, ds one ting say power of a woman still dey work, God don catcham this time.
Posted: at 12-11-2010 11:21 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Eucharia at 12-11-2010 11:27 AM (13 years ago)
(f)
See Danger ooo
Posted: at 12-11-2010 11:27 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Bestheart at 12-11-2010 11:29 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Eucharia on 12-11-2010 11:27 AM
See Danger ooo


No be small danger.
Posted: at 12-11-2010 11:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5

fire TRENDING GISTS fire