****women in heels***** (Page 13)

Tweet   
Welcome To Gistmania by Naijapals : Please Login or Join Naijapals. You can also view Photo Galleries

1 ... 10 11 12 [13] 14 15
Topic: ****women in heels***** (Page 13) (Read 6167 times)
florish4love (1815)
Naijapals Addict (f) | 2 years ago

haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

me i be bush girl oooo

i no sabi how dem dey wear am but maybe somebody go teach me for this forum how dem dey wear am sha

posted: Nov 20 2010, 10:09 AM
FlyMamacita (26261)
Addicted Hero (f) | 2 years ago

Quote from: iremnkem on Nov 20 2010, 10:03 AM
my dear make u wait,u wanne see me on heels i go show u now so dat u go comfirm
am waitin  Tongue

@ florish4love, wait small na dis gal go teach u  Wink



posted: Nov 20 2010, 10:10 AM
iremnkem (66)
Newbie (f) | 2 years ago

NA WA see me see wahala;;;lol dem want to see me on heels;like i said before seen is believing  Lips Sealed

posted: Nov 20 2010, 10:13 AM
onyin (12202)
Naijapals Hero (f) | 2 years ago

lol.

posted: Nov 20 2010, 10:15 AM
iremnkem (66)
Newbie (f) | 2 years ago

 Cheesy am trying to upload is not walking i dont know why but am still going to fist soooooooooooooon

posted: Nov 20 2010, 10:19 AM
devid75 (254)
Upcoming (m) | 2 years ago

if u like go put on ladder high shoe ..thats one no them concern me , if u knoo get enough breast or  enough asss , u cant please me ,,,im real man thats what move me mostly in woman body hmmmmmmm

posted: Nov 20 2010, 11:00 AM
emylinkk (26)
Newbie (m) | 2 years ago

Wel i tink it makes them luk sexy!, bcos i like seing tal ladies. They should cary on!!

posted: Nov 20 2010, 12:38 PM
iremnkem (66)
Newbie (f) | 2 years ago

TNX BRO U RE GETTING ME AND U NO WHERE AM HEADING TO

posted: Nov 20 2010, 12:43 PM
omorewa (3483)
Naijapals Addict (f) | 2 years ago

Quote from: iremnkem on Nov 20 2010, 10:19 AM
Cheesy am trying to upload is not walking i dont know why but am still going to fist soooooooooooooon

 Smiley



don't over step your boundaries.. thank you!

posted: Nov 20 2010, 02:02 PM
Michro (7607)
Naijapals Hero (m) | 2 years ago

Quote from: onyin on Nov 20 2010, 10:15 AM
lol.

Huh?



I am as gentle as a dove and as wise as a serpent

posted: Nov 20 2010, 02:10 PM

1 ... 10 11 12 [13] 14 15

Login To Reply


Jump to: