MUGU! MUGU!! MUGU!!!

Date: 26-11-2010 11:09 am (13 years ago) | Author: Blessing Edet
[1] 2 3 4 ... 14
- at 26-11-2010 11:09 AM (13 years ago)
(f)
Na wetin sef huh? man buy woman cloth una go call am mugu or maga
e buy motor, laptop, shoe or anything una go give am mugu or maga

All of una wey dey call fellow men mugu/maga
which of una never fall mugu/maga for woman b4

if u no say u never fall mugu/maga for woman b4 raise ya hand up

Posted: at 26-11-2010 11:09 AM (13 years ago) | Hero
- blessedme at 26-11-2010 12:12 PM (13 years ago)
(f)
dudes pls be d first to throw stone if u are not guilty of d offence
Posted: at 26-11-2010 12:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terdue at 26-11-2010 12:22 PM (13 years ago)
(m)
for the first time in my life am about to fall mugu.but i won't
Posted: at 26-11-2010 12:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-11-2010 12:23 PM (13 years ago)
(f)
i raise my hands up first

Posted: at 26-11-2010 12:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- macgreat at 26-11-2010 12:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 26-11-2010 11:09 AM
Na wetin sef huh? man buy woman cloth una go call am mugu or maga
e buy motor, laptop, shoe or anything una go give am mugu or maga

All of una wey dey call fellow men mugu/maga
which of una never fall mugu/maga for woman b4

if u no say u never fall mugu/maga for woman b4 raise ya hand up

I have never fall into MUGU-ness before and never will.

Posted: at 26-11-2010 12:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 26-11-2010 12:25 PM (13 years ago)
(m)
Mugu or no mugu



Ladies sef na beggar.....filthy one sef

Posted: at 26-11-2010 12:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 26-11-2010 12:27 PM (13 years ago)
(f)
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?
Posted: at 26-11-2010 12:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 26-11-2010 12:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on 26-11-2010 12:25 PM
Mugu or no mugu



Ladies sef na beggar.....filthy one sef

LOL. . .

Posted: at 26-11-2010 12:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 26-11-2010 12:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 26-11-2010 12:27 PM
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?

Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]


Posted: at 26-11-2010 12:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 26-11-2010 12:36 PM (13 years ago)
(f)
xter u never fall b4?

infact all dudes na mugu/maga especially for dis NP wey dem dey form
Posted: at 26-11-2010 12:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 26-11-2010 12:37 PM (13 years ago)
(m)
And all dem gals wey dey do shakara here n beggar abi?



Abi no be una dey beg for fone/r.cards?

Posted: at 26-11-2010 12:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- oyindabty at 26-11-2010 12:38 PM (13 years ago)
(f)
@ poster let d sleepin dog lye  
Posted: at 26-11-2010 12:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shaoyang at 26-11-2010 12:40 PM (13 years ago)
(m)
Na rocck me sef go throw cos as i dey concerned if sey i don buy twice 4 babe na him be sey babes
don buy more than 80 times for me, thank goodness my luv is not made in naija.
Posted: at 26-11-2010 12:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 26-11-2010 01:59 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: macgreat on 26-11-2010 12:31 PM
Quote from: blessedme on 26-11-2010 12:27 PM
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?

Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]


guy u harsh oo
Posted: at 26-11-2010 01:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 26-11-2010 02:01 PM (13 years ago)
(m)
women don dey vex Ooo

you know sey December ba injurytime for them Cheesy

Posted: at 26-11-2010 02:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- valleydust at 26-11-2010 02:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 26-11-2010 01:59 PM
Quote from: macgreat on 26-11-2010 12:31 PM
Quote from: blessedme on 26-11-2010 12:27 PM
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?

Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]


guy u harsh oo

 Grin Grin Grin  them fink say dem fi shit us?
Posted: at 26-11-2010 02:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 26-11-2010 02:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 26-11-2010 12:23 PM
i raise my hands up first

i know sey na ur hand go dey up first........ u wey don send many men back to their village
Posted: at 26-11-2010 02:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 26-11-2010 02:12 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 26-11-2010 02:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- macgreat at 26-11-2010 02:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 26-11-2010 01:59 PM
Quote from: macgreat on 26-11-2010 12:31 PM
Quote from: blessedme on 26-11-2010 12:27 PM
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?

Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]


guy u harsh oo

 Smiley

Posted: at 26-11-2010 02:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 26-11-2010 02:17 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: valleydust on 26-11-2010 02:06 PM
Quote from: blessedme on 26-11-2010 01:59 PM
Quote from: macgreat on 26-11-2010 12:31 PM
Quote from: blessedme on 26-11-2010 12:27 PM
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?

Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]


guy u harsh oo

 Grin Grin Grin  them fink say dem fi shit us?
Dem no know say we don turn Ronado

Posted: at 26-11-2010 02:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 14