Pick a pal, and describe his/her personality

Date: 01-12-2010 3:18 pm (13 years ago) | Author: Blessing Edet
[1] 2 3 4 ... 59
- at 1-12-2010 03:18 PM (13 years ago)
(f)
if u were asked to pick a pal
who will u pick, wat will u love to do to he/she?
please describe in details wat u will love to do ya pal and ow romantic u could be to ya pal

oya lets see ow much we love ourselves

just one pal and an opposite sex please

Posted: at 1-12-2010 03:18 PM (13 years ago) | Hero
- waco at 1-12-2010 03:32 PM (13 years ago)
(m)
Very difficult task for me.
i get plenty babes wey i dey reason their side.
i dey reason OMOREWA, SOPHIEM, CHIGLAMOUR4U,
I dey reason BLESSEDMED, TRESSURE, MISSKALU.

Wetin i wan do with them? walahi, i wan kiss, suck,
rob, play and marry all of them!

Posted: at 1-12-2010 03:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 03:34 PM (13 years ago)
(f)
waco e too plenty ooo, abeg just manage choose one
and tell us d romantic things u would do to her lovely body
Posted: at 1-12-2010 03:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bitte at 1-12-2010 03:36 PM (13 years ago)
(m)
nothing bad with his choice na polygamy naa
Posted: at 1-12-2010 03:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chiglamour4u at 1-12-2010 03:38 PM (13 years ago)
(f)
Wahala dey
Posted: at 1-12-2010 03:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 1-12-2010 03:39 PM (13 years ago)
(f)
where d wahala dey
Posted: at 1-12-2010 03:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 4kasibe247 at 1-12-2010 03:39 PM (13 years ago)
(m)
i pick everybody
Posted: at 1-12-2010 03:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 1-12-2010 03:41 PM (13 years ago)
(f)
NNE THIS ONE DIFFICULT OOOOOO. NA FIGHT U WANT SEE.

OK, ME I PICK ALL THE MEN IN NP. lollllllll
Posted: at 1-12-2010 03:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 03:42 PM (13 years ago)
(f)
d two of una no follow jor
pls pick just one
Posted: at 1-12-2010 03:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 1-12-2010 03:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 03:41 PM
NNE THIS ONE DIFFICULT OOOOOO. NA FIGHT U WANT SEE.

OK, ME I PICK ALL THE MEN IN NP. lollllllll

no be small fight who u won pic and who u won leave
Posted: at 1-12-2010 03:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bitte at 1-12-2010 03:43 PM (13 years ago)
(m)
 Kiss
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 03:41 PM
NNE THIS ONE DIFFICULT OOOOOO. NA FIGHT U WANT SEE.

OK, ME I PICK ALL THE MEN IN NP. lollllllll
Kiss  Kiss  Kiss i pick you too
Posted: at 1-12-2010 03:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MissyBarbie at 1-12-2010 03:44 PM (13 years ago)
(f)
Cheiiii...This one pass me ooooooo...
Posted: at 1-12-2010 03:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 1-12-2010 03:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bitte on  1-12-2010 03:43 PM
Kiss
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 03:41 PM
NNE THIS ONE DIFFICULT OOOOOO. NA FIGHT U WANT SEE.

OK, ME I PICK ALL THE MEN IN NP. lollllllll
Kiss  Kiss  Kiss i pick you too


OK SWEETIEM  Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 1-12-2010 03:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- justceetah at 1-12-2010 03:49 PM (13 years ago)
(m)
I'm coming,let me look around

Posted: at 1-12-2010 03:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 1-12-2010 03:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  1-12-2010 03:32 PM
Very difficult task for me.
i get plenty babes wey i dey reason their side.
i dey reason OMOREWA, SOPHIEM, CHIGLAMOUR4U,
I dey reason BLESSEDMED, TRESSURE, MISSKALU.

Wetin i wan do with them? walahi, i wan kiss, *****,
rob, play and marry all of them!


HONEY I PICK YOU TOO BC U MAKE ME LAUGH AND THERE IS NO DULL MOMENT WITH U.  Kiss Kiss
Posted: at 1-12-2010 03:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 03:59 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 03:50 PM
Quote from: waco on  1-12-2010 03:32 PM
Very difficult task for me.
i get plenty babes wey i dey reason their side.
i dey reason OMOREWA, SOPHIEM, CHIGLAMOUR4U,
I dey reason BLESSEDMED, TRESSURE, MISSKALU.

Wetin i wan do with them? walahi, i wan kiss, *****,
rob, play and marry all of them!


HONEY I PICK YOU TOO BC U MAKE ME LAUGH AND THERE IS NO DULL MOMENT WITH U.  Kiss Kiss
lol
Posted: at 1-12-2010 03:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 1-12-2010 04:20 PM (13 years ago)
(f)
WHY U DEY lol
Posted: at 1-12-2010 04:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:23 PM (13 years ago)
(f)
hmmmmmmm

Posted: at 1-12-2010 04:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 1-12-2010 04:23 PM (13 years ago)
(m)
hmmm interesting
Posted: at 1-12-2010 04:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:25 PM (13 years ago)
(f)
choose u dey say interesting

Posted: at 1-12-2010 04:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 59