Treasure2 at 3-12-2010 10:02 AM (13 years ago) (f)
U should have out up to her that u don't engage in such act at all. U sef, u no dey read body language, u for knw when she started nursing the stupid feeling for u.
Posted: at 3-12-2010 10:02 AM (13 years ago) | Hero
Treasure2 at 3-12-2010 10:04 AM (13 years ago) (f)
Quote from: Treasure2 on 3-12-2010 10:02 AM
U should have open up to her that u don't engage in such act at all. U sef, u no dey read body language, u for knw when she started nursing the stupid feeling for u.
Na who tell her sey u go keep secret for this one. Odi egwu.
Posted: at 3-12-2010 10:04 AM (13 years ago) | Hero
mydicksweet at 3-12-2010 10:06 AM (13 years ago) (m)
See guy u phyuk up big time.u no even get shame self. u come here come dey tell us.something wey u for just do sharp sharp and clean mouth and pretend say nothing like that even happen
Posted: at 3-12-2010 10:06 AM (13 years ago) | Hero
Treasure2 at 3-12-2010 10:14 AM (13 years ago) (f)
Quote from: mydicksweet on 3-12-2010 10:06 AM
See guy u ***** up big time.u no even get shame self. u come here come dey tell us.something wey u for just do sharp sharp and clean mouth and pretend say nothing like that even happen
E be like say beer dey work ooooo. So u go sleep with the slut in the name of grade, huh. abeg shine ur eye.
Posted: at 3-12-2010 10:14 AM (13 years ago) | Hero
mydicksweet at 3-12-2010 10:19 AM (13 years ago) (m)
@Treasure dis one no get anything to do with beer at all at all.as a good citizen of naija the guy suppose just help the lady since he say the lady no get hubby again and beside think of all the money wey he don spend for school haba make u self think am na .
Posted: at 3-12-2010 10:19 AM (13 years ago) | Hero