dats not a prob to dem...dey just leav d soldiers to beat them up so dat dey wil use it to make joke as comedians....
take wetin do comedian ? you think say soja beating na small thing ? if dem beat them well well , the hospital fit rejects them so ooo
Ajanni...dey use evertin as fun....im tellin u..dey can use it to......
soja no dey take nonsense so ooo, you forget say na zombie them be , and beside a good soja laugh but once in a year, not every soja dey brings out the white teeth like IBB now