Welcome Home: 500 Nigerians return from Egypt (Page 5)

Date: 03-02-2011 5:24 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5] 6
- 2slimshady at 5-02-2011 12:38 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: chisparlis on  3-02-2011 08:41 PM
Quote from: sugaDaddy1forU on  3-02-2011 06:58 PM
WELCOME BACK AND GOOD JOB FOR THE FED. GOVERNMENT BUT WHAT NEXT FOR THEM.

huh you de ask what next for them, you wey been dey naija never know the next thing na people wey just come naija.... dem go join the suffering dey go...

Yes ohhhhh,becox nothing better for them here...
Posted: at 5-02-2011 12:38 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- DELAT at 5-02-2011 09:27 PM (13 years ago)
(m)
True talk!
Posted: at 5-02-2011 09:27 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 5-02-2011 10:48 PM (13 years ago)
(m)
WELCOME
Posted: at 5-02-2011 10:48 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- derbi at 6-02-2011 12:07 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: twinster on  3-02-2011 10:26 PM
Quote from: chisparlis on  3-02-2011 08:41 PM
Quote from: sugaDaddy1forU on  3-02-2011 06:58 PM
WELCOME BACK AND GOOD JOB FOR THE FED. GOVERNMENT BUT WHAT NEXT FOR THEM.

huh you de ask what next for them, you wey been dey naija never know the next thing na people wey just come naija.... dem go join the suffering dey go...
look urself b4 u dey  writte something 4 dis forum,if u dey suffer nigerians no dey suffer...no dey writte dis kind comment here again......no be only u dey here.
thank u, tell am make him hear
Posted: at 6-02-2011 12:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nigerianraised at 7-02-2011 12:41 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Mma4life on  3-02-2011 08:55 PM
Una welcome! Una don knw say, no place fine pass home. 4 dis home, una go enjoy yam. If una no keep anythin make una kukuma go back oh, cos igo betta 4 una. If na death make una die stright dan 2 come nd surffer yet die. Abeg na advice i dey give oh!   Grin




 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 7-02-2011 12:41 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Dan_Fulani at 7-02-2011 01:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: llbhuds on  3-02-2011 11:05 PM
when would nigerians and nigeria govt stop dis deceptive acts. the killings happening in nigeria is 200% higher dan that happening in egypt.  runnin from fry pan to hell. lucifer welcomes you home


There is some truth in your post. Our leaders need to remember that one of the reasons
 for the riot and uprising in Egypt is gross corruption in the government.......much
like what we have here in Nigeria. High enemployment breeds social unrest. Too
many university graduates wthout jobs in Nigeria ...just like in Egypt.

Dan fulani
Posted: at 7-02-2011 01:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ganster-kid at 7-02-2011 02:10 PM (13 years ago)
(m)
its if worse here in Nigeria. It safer for them in Egypt than here in Nigeria
Posted: at 7-02-2011 02:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 7-02-2011 06:29 PM (13 years ago)
(m)
then you go there right now , animal
Posted: at 7-02-2011 06:29 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- jeromeeromosele at 8-02-2011 02:58 AM (13 years ago)
(m)
una welcome back my brothers and sister, na who de alive de find money.
Posted: at 8-02-2011 02:58 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ilanse at 15-02-2011 01:39 AM (13 years ago)
(f)
Na the same aboki way get for Nigeria Na them be Egyptian them no pass each others

Any where them dey Na trouble/fight be there food[/size][/size]
Posted: at 15-02-2011 01:39 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 15-02-2011 03:56 PM (13 years ago)
(m)
rubbish
Posted: at 15-02-2011 03:56 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ganster-kid at 16-02-2011 03:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  7-02-2011 06:29 PM
then you go there right now , animal






 hahahahahahaha,aare you disappointed that what you expected didn't happen again in egypt? hahahaha,i know you expected break down of law and order to create space for you bloody terrorists to do what you are doing in iraq and  afghanistan, and a space to submit your remaining sister for suicide bombing. i can understand your frustration beast, however you can still go die like a dog on the street,your alla will still give you your seven maiden  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin  Nkita
Posted: at 16-02-2011 03:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 16-02-2011 10:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 15-02-2011 03:56 PM
rubbish
Posted: at 16-02-2011 10:25 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- onedoor1010 at 16-02-2011 11:25 PM (13 years ago)
(m)
u na welcome............
Posted: at 16-02-2011 11:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- travolta2812 at 16-02-2011 11:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: twinster on  3-02-2011 10:26 PM
Quote from: chisparlis on  3-02-2011 08:41 PM
Quote from: sugaDaddy1forU on  3-02-2011 06:58 PM
WELCOME BACK AND GOOD JOB FOR THE FED. GOVERNMENT BUT WHAT NEXT FOR THEM.

huh you de ask what next for them, you wey been dey naija never know the next thing na people wey just come naija.... dem go join the suffering dey go...
look urself b4 u dey  writte something 4 dis forum,if u dey suffer nigerians no dey suffer...no dey writte dis kind comment here again......no be only u dey here.


listen to   a suffer man,u dey enjoy for nija abi,no light,no security,no health care,no water suply,no good education ,my man una dee suffer jo
Posted: at 16-02-2011 11:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 17-02-2011 06:48 AM (13 years ago)
(m)
they can go back there now , things have becomes normal
Posted: at 17-02-2011 06:48 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- moniconyez at 17-02-2011 07:29 AM (13 years ago)
(m)
NO, You try there first..............
Posted: at 17-02-2011 07:29 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Freesmile at 17-02-2011 10:20 AM (13 years ago)
(m)
why una go there in d first place! Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-02-2011 10:20 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 17-02-2011 03:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: moniconyez on 17-02-2011 07:29 AM
NO, You try there first..............

na who dey talk to you ? international Amebo
Posted: at 17-02-2011 03:38 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- chukxie at 19-02-2011 03:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: llbhuds on  3-02-2011 11:05 PM
when would nigerians and nigeria govt stop dis deceptive acts. the killings happening in nigeria is 200% higher dan that happening in egypt.  runnin from fry pan to hell. lucifer welcomes you home

Some people here were born with 'bad mouth!'
Posted: at 19-02-2011 03:51 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5] 6