MAN KILL WIFE BECAUSE OF SEX (Page 2)

Date: 21-11-2008 7:42 pm (15 years ago) | Author: WEST TERRY
1 [2] 3 4
- orezo at 1-12-2008 11:46 AM (15 years ago)
(m)
Rezi... why u quiet... Habi na bcos sey dem talk sey Grass Don grow for The guy Brains dats why e no know where dem dey post wetin suppose make pesin laff... Instead e go post wetin go make man wan kill am...

D title na im make me read am sef... Tcheeeew...
Posted: at 1-12-2008 11:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-12-2008 01:52 PM (15 years ago)
(m)
guy, i just tire for wetin i dey see for naijapals nowadays oh. many people dey post rubbish say na joke dem don post so. naijapals don change well well oh.
Posted: at 1-12-2008 01:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 1-12-2008 02:08 PM (15 years ago)
(m)
No b lie... D tin tire me sef... But na wetin man go do...
Posted: at 1-12-2008 02:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-12-2008 02:25 PM (15 years ago)
(m)
we go just siddon look? siddon look na dog name oh Grin Grin Grin
Posted: at 1-12-2008 02:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 1-12-2008 02:41 PM (15 years ago)
(m)
Na true... Na d name of dem Jboy Ekita (Bingo)...
Posted: at 1-12-2008 02:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-12-2008 02:51 PM (15 years ago)
(m)
na jboy middle name be that Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-12-2008 02:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 1-12-2008 05:28 PM (15 years ago)
(m)
U mean sey na im initials...
Posted: at 1-12-2008 05:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-12-2008 07:53 PM (15 years ago)
(m)
no na im full middle name be that. jboy siddon look Grin Grin Grin
Posted: at 1-12-2008 07:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- peebukas at 2-12-2008 12:24 PM (15 years ago)
(m)
NA WA O WHY UNA DEY PROVOKE LOKE THIS, ABI UNA DREAM ABOUT THIS GUY, OGA O,

MY GUY NO LET THEM MAKE U LOOSE UR FAITH, I CAN SEE U ARE A NEWS REPORTER BY DEFAULT, SO TRY FOLLOW UR DESTINY.

BUT THIS IS FOR JOKE AND NOT FOR NEWS OK, NEXT TIME SEND THIS KIND OF NEWS TO I REPORT.COM
Posted: at 2-12-2008 12:24 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- emekus4all at 2-12-2008 12:34 PM (15 years ago)
(m)
some men get furious when their wife refuse 2 summit to their demands 4 sex, which is abnormal.
Posted: at 2-12-2008 12:34 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Jannee at 2-12-2008 12:36 PM (15 years ago)
(f)
Very abnormal
Posted: at 2-12-2008 12:36 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 2-12-2008 12:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: peebukas on  2-12-2008 12:24 PM
NA WA O WHY UNA DEY PROVOKE LOKE THIS, ABI UNA DREAM ABOUT THIS GUY, OGA O,

MY GUY NO LET THEM MAKE U LOOSE UR FAITH, I CAN SEE U ARE A NEWS REPORTER BY DEFAULT, SO TRY FOLLOW UR DESTINY.

BUT THIS IS FOR JOKE AND NOT FOR NEWS OK, NEXT TIME SEND THIS KIND OF NEWS TO I REPORT.COM
thank you for your encouragement. mr encourager
Posted: at 2-12-2008 12:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lilfreda at 2-12-2008 01:40 PM (15 years ago)
(f)
oh pls stop this, free the guy now, atleast make e be like say him follow write something paste.
HABA
Posted: at 2-12-2008 01:40 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- HOCKIESS at 2-12-2008 02:11 PM (15 years ago)
(m)
ENEMY BEHIND ME GOO CRIPPLE THIS MONTH
Posted: at 2-12-2008 02:11 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 2-12-2008 03:31 PM (15 years ago)
(m)
Hockies... If u dey see ur enemies why u no kill dem instead... If u cripple dem, dem fit still leap come ur area, troway grenade for inside ur house wen u dey barf...
Posted: at 2-12-2008 03:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mikyflexy1 at 2-12-2008 06:30 PM (15 years ago)
(m)
this guy nor dey try at all wetin be this joke.. or what  i have an advice for u .. go to discovering channel..
   or better still story that toughes nonsense...
Posted: at 2-12-2008 06:30 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 2-12-2008 07:51 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: HOCKIESS on  2-12-2008 02:11 PM
ENEMY BEHIND ME GOO CRIPPLE THIS MONTH
na cripple dey harsh pass nowadays oh. ask waffi person, e go clear you
Posted: at 2-12-2008 07:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-12-2008 05:09 PM (15 years ago)
(m)
Hockiess no know na...
Posted: at 3-12-2008 05:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovemar at 3-12-2008 05:38 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Jannee on  2-12-2008 12:36 PM
Very abnormal
dis days our men na MAN ON FIRE, just image the story a man killed is wife bcos of sex.
This is a woman he said he loved.
Posted: at 3-12-2008 05:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lilian143 at 5-12-2008 11:01 AM (15 years ago)
(f)
lovmar,i lyke yur face,secondly dnt mind dose men,dem go say dem love dem wives.becos of common sex.dem no no say na best 2 just siddon look dem wives.
Posted: at 5-12-2008 11:01 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3 4