|
Topic: ALL TIME FAVORITE NAIJAPALS. (Page 8) (Read 4213 times)
|
don't over step your boundaries.. thank you!
|
|
| posted: Mar 30 2011, 05:17 PM |
|
you forgot his name____________________"STEPHEN"_______--------------COMMENTATOR
|
|
| posted: Mar 30 2011, 06:31 PM |
|
bia plastic snake boy, na wetin?
kai, this dp or na pdp sef , na wa ooo, you don become a changed woman ooo Na him nickname be dat........abi you get problem with it? just call him a fake man then , because plastic snake is a toy , and a toy man is a fake man ---- ok? cheiiiiiiiiiiiiii, see as you take style finish this boy ooo......my hand no dey oo.....  no be you start am? start and run woman , no be only your hands dey there sef , your legs too and the whole your bodi dey , na me put dem there ---- ok?
|
|
| posted: Mar 30 2011, 07:06 PM |
|
i wan borrow ya own
you wan trepass be that , be warn, before you see fire fire ooo wey fire dey na my breakfast be dat fire for your break fast? haaaaaah , you be real plastic snake true true
|
|
| posted: Mar 30 2011, 07:08 PM |
|
[ color=green]you no get your sef , you that old princess still princess87 in the year 2011 [/color][/b] shey na lie i dey talk? did you ever at any time talk true before now ? small time now we will crown you as the king of liers
|
|
| posted: Mar 30 2011, 07:11 PM |
|
|
|
| posted: Mar 30 2011, 07:12 PM |
|
[ color=green][ color=green]you no get your sef , you that old princess still princess87 in the year 2011 [/color][/b] shey na lie i dey talk? did you ever at any time talk true before now ? small time now we will crown you as the king of liers [/color][/b]
|
|
| posted: Mar 31 2011, 08:06 AM |
|
hehehe what about me any way i know devineproject and nametalkam but nametalkam is a guy that post most intresting news and story allso watch out me(FRAYOBKK) am coming
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27
|
|
| posted: Mar 31 2011, 08:26 AM |
|
[ color=green][ color=green]you no get your sef , you that old princess still princess87 in the year 2011 [/color][/b] shey na lie i dey talk? did you ever at any time talk true before now ? small time now we will crown you as the king of liers [/color][/b]  [/quote old princess 
|
|
| posted: Mar 31 2011, 08:40 AM |
|
bia plastic snake boy, na wetin?
kai, this dp or na pdp sef , na wa ooo, you don become a changed woman ooo Na him nickname be dat........abi you get problem with it? just call him a fake man then , because plastic snake is a toy , and a toy man is a fake man ---- ok? cheiiiiiiiiiiiiii, see as you take style finish this boy ooo......my hand no dey oo.....  no be you start am? start and run woman , no be only your hands dey there sef , your legs too and the whole your bodi dey , na me put dem there ---- ok? I no start anything ooo.........my hands dey clean oo
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
|
|
| posted: Mar 31 2011, 04:36 PM |
|