Facebook War : Goodluck Jonathan Vs. Lionel Messi (Page 20)

Tweet   
Welcome To Gistmania by Naijapals : Please Login or Join Naijapals. You can also view Photo Galleries

1 ... 17 18 19 [20] 21 22
Topic: Facebook War : Goodluck Jonathan Vs. Lionel Messi (Page 20) (Read 14420 times)
achiblack2 (4)
Newbie (m) | 2 years ago

This story no sweet,please poster look for another and please do not post such again in future.

posted: Apr 15 2011, 08:02 AM
Martins2000 (47)
Newbie (m) | 2 years ago

Good luck baba u get mouth jare ,ma ba ise re lo.

posted: Apr 15 2011, 04:10 PM
Bahceerat (449)
Upcoming (f) | 2 years ago

still waiting for the concluding part, interesting haa; so funny.

posted: Apr 15 2011, 04:28 PM
jimy (12)
Newbie (m) | 2 years ago

Nawa oh. We dey yan facts but make una knw say na my presido. other hand na soccer man, let him play his model life, no be naija P. 

posted: Apr 15 2011, 08:21 PM
ajanni (81494)
Naijapals Don (m) | 2 years ago

-

posted: Apr 15 2011, 10:54 PM
nickki (266)
Upcoming (f) | 2 years ago

poster u mumu die. next plssssssssssss

posted: Apr 15 2011, 11:57 PM
JzeeWiz (135)
Upcoming (m) | 2 years ago

Wats dis?

posted: Apr 17 2011, 07:17 AM
abidekomo (2)
Newbie (m) | 1 year ago

e no concern me o

posted: Jun 29 2011, 06:11 PM
ajanni (81494)
Naijapals Don (m) | 1 year ago

me too sef

posted: Jun 29 2011, 11:17 PM
oset801 (76)
Newbie (m) | 1 year ago

Una no even see as e mouth be, NAMETALKAM , if the president of Cote de voire register for facebook am sure you no go send am friend request but if Drogba register na you go be the #1 fans to send friend request, see bros b4 your mouth dey run tap there is a big difference btw a country politician and an international stardom. so laugh your self for your fcuk up

posted: Jun 29 2011, 11:28 PM

1 ... 17 18 19 [20] 21 22

Login To Reply


Jump to: