Mmmmm (Page 2)

Date: 02-12-2008 6:48 am (15 years ago) | Author: abrakson
1 [2] 3 4
- lovemar at 3-12-2008 09:07 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kennycynth on  2-12-2008 12:12 PM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 09:25 AM
wetin be this RUBBISH wey we dey see for naijapals nowadays? i WEEP for this forum :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(

i no no for dis one oh,
ah, i be sixteen years and i dey go church well well so make una no spoil me for dis forum

U where na u spoil pass
Posted: at 3-12-2008 09:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lylawal at 3-12-2008 09:39 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: lovemar on  3-12-2008 09:07 AM
Quote from: Kennycynth on  2-12-2008 12:12 PM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 09:25 AM
wetin be this RUBBISH wey we dey see for naijapals nowadays? i WEEP for this forum :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(

i no no for dis one oh,
ah, i be sixteen years and i dey go church well well so make una no spoil me for dis forum

U where na u spoil pass

Spoil pass who? [I hear U say 'ME'] LOL!!!!
Posted: at 3-12-2008 09:39 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 3-12-2008 09:50 AM (15 years ago)
(m)
Dem dey share money for pesin wen spoil pass... See d way lawal dey drag for post... Grin Grin Grin
Posted: at 3-12-2008 09:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 3-12-2008 10:49 AM (15 years ago)
(m)
lawal wan be presido
Posted: at 3-12-2008 10:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-12-2008 10:55 AM (15 years ago)
(m)
No mind am... D sit no go fit reach am... Bcos many don spoil tey b4 am...
Posted: at 3-12-2008 10:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lylawal at 3-12-2008 11:06 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  3-12-2008 10:55 AM
No mind am... D sit no go fit reach am... Bcos many don spoil tey b4 am...

@ OREZO and REZI... busibodies!
My statement went like this: ... I hear You say [ME]....... MEaning I heard her say it was her spoil pass! NOT ME! ... Me wey be small pikin, wen I spoil
[Bra color ma, I neva see! Only for ladies shop!]

LOL!
Posted: at 3-12-2008 11:06 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- macgreat at 3-12-2008 11:10 AM (15 years ago)
(m)
Hmm...

Laughfromo

Posted: at 3-12-2008 11:10 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- lovemar at 3-12-2008 11:23 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  3-12-2008 09:50 AM
Dem dey share money for pesin wen spoil pass... See d way lawal dey drag for post... Grin Grin Grin

Help me ask am
Posted: at 3-12-2008 11:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-12-2008 11:55 AM (15 years ago)
(m)
Lovina... I go helep u ask am ooh...


Lawal... I repeat... Dem dey share money for who spoil pass???
Posted: at 3-12-2008 11:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- abraks at 3-12-2008 10:05 PM (15 years ago)
(m)
I WAS MADE TO BELIVE THIS FORUM IS FOR ADULTS.U ALL ARE SO WEIRD U DONT EVEN C THE JOKE IN MY ARTICLE.WATS RESPECT FOR LADIES HAVE TO DO WITH A COMMON UNDASTANDABLE JOKE.AND 1 IDIOT WEY I GUESS SAY NA WOMAN RAPPER COME DEY YARN RUBBISH.GUY GIVE YOURSELF BRAIN OH.B4 I TRACE U.
Posted: at 3-12-2008 10:05 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- 9jakrazy at 3-12-2008 10:20 PM (15 years ago)
(m)
I think I'll send Dguy to create a sub-forum called DIRTY LOBBY
Posted: at 3-12-2008 10:20 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- 9jakrazy at 3-12-2008 10:20 PM (15 years ago)
(m)
I think I'll send Dguy a PM to create a sub-forum called DIRTY LOBBY
Posted: at 3-12-2008 10:20 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 4-12-2008 08:26 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: abraks on  3-12-2008 10:05 PM
I WAS MADE TO BELIVE THIS FORUM IS FOR ADULTS.U ALL ARE SO WEIRD U DONT EVEN C THE JOKE IN MY ARTICLE.WATS RESPECT FOR LADIES HAVE TO DO WITH A COMMON UNDASTANDABLE JOKE.AND 1 IDIOT WEY I GUESS SAY NA WOMAN RAPPER COME DEY YARN RUBBISH.GUY GIVE YOURSELF BRAIN OH.B4 I TRACE U.

Abraks... Na so u dey quick vex Huh? Huh? Huh?  Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 08:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-12-2008 09:18 AM (15 years ago)
(m)
orezo who dey vex, i dey foam o........ Angry Angry Angry
Posted: at 4-12-2008 09:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 09:27 AM (15 years ago)
(m)
Na abraks ooh... He sey he wan trace one pesin wit im radar... Bcos sey dem tell am sey im joke no sweet like dat...
Posted: at 4-12-2008 09:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-12-2008 09:36 AM (15 years ago)
(m)
make im put small onga or dadawa cube for im joke....... Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 09:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 10:19 AM (15 years ago)
(m)
Like aw many packets???
Posted: at 4-12-2008 10:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 10:35 AM (15 years ago)
(m)
abraks if you provoke well, well go jump inside river 9ja Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 10:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- abraks at 4-12-2008 10:12 PM (15 years ago)
(m)
 mikey... u meant to say expect ok.all this infant wey go dey logon internet, una mama no dey warn una.browsing is meant for adult thats why u might not understand somany  things.but pls hide the attitude in ur pocket. no allow people know say u dey ignorant ok.rezimero,n kido.
Posted: at 4-12-2008 10:12 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Grtmimshak at 4-12-2008 10:27 PM (15 years ago)
(m)
browsing is met for everyone..one year old kid could watch some cartoons too...This naija pals is for everyone...and there are other sections too...you can search for where u belong....
Posted: at 4-12-2008 10:27 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3 4