OKON vs EMEKA (Page 2)

Date: 02-12-2008 2:07 pm (15 years ago) | Author: WEST TERRY
1 [2] 3 4
- hacangel26 at 3-12-2008 01:43 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  2-12-2008 08:52 PM
concept is good but you need work more  on the semantics and syntax


brosss na wa 4 u oooooooooooo na only u go sch? abeg no spoil dis joke wid ur gaga allow us enjoy am Angry

Posted: at 3-12-2008 01:43 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- HOCKIESS at 3-12-2008 02:04 PM (15 years ago)
(m)
HACANGEL I BEG OHHH NA HOW I TEEK SPOIL LA NA TEEK AM EAZY OHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHH
XMAS IN ADVANCE TO YOU ALL
Posted: at 3-12-2008 02:04 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 3-12-2008 04:01 PM (15 years ago)
(m)
Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime...
Hacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia...
Posted: at 3-12-2008 04:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 3-12-2008 04:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  3-12-2008 04:01 PM
Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime...
Hacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia...

wetin u mean orezo, u mean say this guy get understanding problem abo im brain wet? plz explain better
Posted: at 3-12-2008 04:22 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 3-12-2008 04:52 PM (15 years ago)
(m)
Jboy... Na only God know For am ooh... C d way e just take post comment without reading wetin D babe talk sef... He even kon use capital letter take write am sef...

Hockiess... Dis ur matter go make me do 3days dry fasting for u... U need serious prayers for understanding... Based on say u be my Guy dats why i wan helep u... U hear... Tell me thanks...

Posted: at 3-12-2008 04:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 3-12-2008 06:31 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  3-12-2008 04:01 PM
Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime...
Hacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia...
na d bross when i see 4 dere na e make me feel say she dey talk to me and it was rite after my msg no vex big mouth
4 ur i4mation rezi no get mouth to shout he is just beefing
Posted: at 3-12-2008 06:31 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- frenzeecool_08 at 3-12-2008 06:44 PM (15 years ago)
(m)
somewhat dry  me
Posted: at 3-12-2008 06:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 08:46 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: HOCKIESS on  3-12-2008 06:31 PM
Quote from: orezo on  3-12-2008 04:01 PM
Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime...
Hacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia...
na d bross when i see 4 dere na e make me feel say she dey talk to me and it was rite after my msg no vex big mouth
4 ur i4mation rezi no get mouth to shout he is just beefing

I no dey vex... But u no see say na rezi statement she quote Huh? Huh? Huh? Even if she say bros, u hear wetin she talk abt d bros Huh? Huh? Huh? I dey wait answer... Grin Grin Grin

Who tell u say rezi no fit shout Huh? Huh? Huh? Na im dey shout d loudest halleluyah for our church ooh... Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 08:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thomas29 at 4-12-2008 10:43 AM (15 years ago)
(m)
baba dey fell u oooo.neci
Posted: at 4-12-2008 10:43 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 4-12-2008 11:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: HOCKIESS on  3-12-2008 06:31 PM
Quote from: orezo on  3-12-2008 04:01 PM
Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime...
Hacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia...
na d bross when i see 4 dere na e make me feel say she dey talk to me and it was rite after my msg no vex big mouth
4 ur i4mation rezi no get mouth to shout he is just beefing
hockiess meat dey hungry you? which one be beef mata. you no say you no reach na
Posted: at 4-12-2008 11:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 04:16 PM (15 years ago)
(m)
Maybe na corn beef im like chop...
Posted: at 4-12-2008 04:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 4-12-2008 08:50 PM (15 years ago)
(m)
make u na free me ojareeeeeeeeeeeeeeee i beg
Posted: at 4-12-2008 08:50 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 4-12-2008 09:15 PM (15 years ago)
(m)
who hold you?
Posted: at 4-12-2008 09:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- e4ma at 5-12-2008 12:05 AM (15 years ago)
(f)
OMG....................lol
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-12-2008 12:05 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 5-12-2008 08:57 AM (15 years ago)
(m)
Hockiess... Dem arrest you... Tell me which police station u dey make me and rezi kon bail u...
Posted: at 5-12-2008 08:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lilian143 at 5-12-2008 09:55 AM (15 years ago)
(f)
orezo,na u just dey attack am.how u check lyfe now
Posted: at 5-12-2008 09:55 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:58 AM (15 years ago)
(m)
Lilian... I be life checker???
Posted: at 5-12-2008 09:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-12-2008 10:35 AM (15 years ago)
(m)
check lyfe na medicine name? i never stock am for my pharmacy o Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-12-2008 10:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 10:44 AM (15 years ago)
(m)
Rezi!!!
Posted: at 5-12-2008 10:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- hacangel26 at 5-12-2008 03:53 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  4-12-2008 11:07 AM
Quote from: HOCKIESS on  3-12-2008 06:31 PM
Quote from: orezo on  3-12-2008 04:01 PM
Hockiess... Na now i rily c d reason why rezi dey shout for ya head everytime...
Hacangel dey talkk to rezi... No be u... Kia...
na d bross when i see 4 dere na e make me feel say she dey talk to me and it was rite after my msg no vex big mouth
4 ur i4mation rezi no get mouth to shout he is just beefing
hockiess meat dey hungry you? which one be beef mata. you no say you no reach na

kai rezi take am easy

Posted: at 5-12-2008 03:53 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4