GREEN PINK AND YELLOW (Page 2)

Date: 06-12-2008 5:39 pm (15 years ago) | Author: ebehi oba
1 [2]
- HOCKIESS at 9-12-2008 02:21 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  9-12-2008 02:13 PM
Hockkies na inferiotity complex dey worry u. Make u go try solve ur home problem first before i go answer u
you nu get GIST which home problem na u put am?i be tink say na only when pple see dem self physically na e them they get complex u dont no when and how to use words inferiority complex BEND ur mouth hiss?
Posted: at 9-12-2008 02:21 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 9-12-2008 03:58 PM (15 years ago)
(m)
i get medicine wey fit solve hockiess problem for my pharmacy o Grin Grin Grin
Posted: at 9-12-2008 03:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 9-12-2008 03:59 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  9-12-2008 01:48 PM
Rezi this one wey u dey use OLUKU BYPASS sing since morning i dey suspect u o, u sure say u neva start to dey carry all those oluku ashewo. E be like say na there u spend ur last nite? na only u understand wetin i dey talk o becos e be like say u don tey well well for benin.
you wan deny where you dey stay now?
Posted: at 9-12-2008 03:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 9-12-2008 05:00 PM (15 years ago)
(m)
Rezi oluku girls don suffer for ur hand o
Posted: at 9-12-2008 05:00 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- HOCKIESS at 9-12-2008 05:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  9-12-2008 05:00 PM
Rezi oluku girls don suffer for ur hand o
what is oluku all about u na they go pick okpo for there rezi and jboy i no say jboy they go well well all dose ekiafa gurls don suffer
Posted: at 9-12-2008 05:11 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 9-12-2008 05:27 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  9-12-2008 05:00 PM
Rezi oluku girls don suffer for ur hand o
jboy, you don 4get say na you teach me how to run shows for oluku?
Posted: at 9-12-2008 05:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 9-12-2008 05:41 PM (15 years ago)
(m)
amaci, na nyte skul u go?
Posted: at 9-12-2008 05:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 9-12-2008 06:00 PM (15 years ago)
(m)
na amici no be amaci
Posted: at 9-12-2008 06:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 9-12-2008 11:39 PM (15 years ago)
(f)
thank u my brother
the guy be don scatter my name
na u save the name
thank u very much
Posted: at 9-12-2008 11:39 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 10-12-2008 10:52 AM (15 years ago)
(m)
anything for a sweet sister Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-12-2008 10:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]