Naijapals Personality Of The Year Award 2011 [Nominations Opened] (Page 7)

Date: 08-06-2011 5:26 pm (12 years ago) | Author: Naijapals Website
1 ... 4 5 6 [7] 8
- sophiebaby at 21-06-2011 11:28 AM (12 years ago)
(f)
Am cumming

Posted: at 21-06-2011 11:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 21-06-2011 11:53 AM (12 years ago)
(f)
Flymamacita  Cool
Posted: at 21-06-2011 11:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 21-06-2011 12:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 21-06-2011 11:28 AM
Am cumming
abeg no carry ur cum dirty dis room ooo,make u dey ur room dey cum

Posted: at 21-06-2011 12:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 21-06-2011 12:45 PM (12 years ago)
(m)
see yeye oooo

Posted: at 21-06-2011 12:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 22-06-2011 04:34 AM (12 years ago)
(m)
i dey watch dem
Posted: at 22-06-2011 04:34 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 22-06-2011 06:40 AM (12 years ago)
(m)
dey one side dey watch

Posted: at 22-06-2011 06:40 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-06-2011 02:31 PM (12 years ago)
(f)
How many ppl don vote for me

Posted: at 22-06-2011 02:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 22-06-2011 02:40 PM (12 years ago)
(m)
vote 4 u wetin? U get party?

Posted: at 22-06-2011 02:40 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-06-2011 03:53 PM (12 years ago)
(f)
Yes naaaaaaaa.. SP> Sexology party

Posted: at 22-06-2011 03:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- deguzman at 23-06-2011 07:06 AM (12 years ago)
(m)
make una vote for terry
Posted: at 23-06-2011 07:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 23-06-2011 08:57 AM (12 years ago)
(m)
@sophia,na waoo,u dey minor party naaa.
Ok u fit show me una party manifesto?
@deguzman,u neva do ur I.T for native doctor place?
I tell u say i dey contest? Na me be the party chairman

Posted: at 23-06-2011 08:57 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 23-06-2011 01:03 PM (12 years ago)
(m)
VOTE 50CENT FOR PROGRESSIVE CHANGE

Posted: at 23-06-2011 01:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 23-06-2011 01:59 PM (12 years ago)
(m)
u wan carry Tony Yayo do deputy?

Posted: at 23-06-2011 01:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 23-06-2011 07:59 PM (12 years ago)
boo Undecided
Posted: at 23-06-2011 07:59 PM (12 years ago) |
Reply
- kenolis at 24-06-2011 01:37 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 22-06-2011 06:40 AM
dey one side dey watch

na 2 side i go dey b4??? Shocked
Posted: at 24-06-2011 01:37 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- helalospe at 24-06-2011 08:56 AM (12 years ago)
(f)
IS THERE WHERE TO VOTE  Huh? Huh?
Posted: at 24-06-2011 08:56 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 24-06-2011 09:23 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 24-06-2011 01:37 AM
Quote from: terryworld on 22-06-2011 06:40 AM
dey one side dey watch

na 2 side i go dey b4??? Shocked
omo c question oo

Posted: at 24-06-2011 09:23 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 24-06-2011 09:28 AM (12 years ago)
(m)
terry Pal how are u doing

Posted: at 24-06-2011 09:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 24-06-2011 10:26 AM (12 years ago)
(m)
cool,am gud

Posted: at 24-06-2011 10:26 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 24-06-2011 10:44 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 24-06-2011 09:23 AM
Quote from: kenolis on 24-06-2011 01:37 AM
Quote from: terryworld on 22-06-2011 06:40 AM
dey one side dey watch

na 2 side i go dey b4??? Shocked
omo c question oo

live am he take some ganja  Grin
Posted: at 24-06-2011 10:44 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8