Funny Advice On How To Handle Women From Ugandan Boxer, Golola Moses

Date: 09-06-2011 11:41 pm (12 years ago) | Author: WhoBdat
[1] 2 3 4 5
- at 9-06-2011 11:41 PM (12 years ago)
(m)
I saw this very funny video "Rant" by an Ugandan Boxer, and I felt I should Share it with my Pals

<a href="http://www.youtube.com/watch?v=xQP9-uv56ms" target="_blank" class="aeva_link bbc_link new_win" rel="nofollow">http://www.youtube.com/watch?v=xQP9-uv56ms</a>


Boxer wey dey Box Pastor... Grin Grin Grin Grin



Posted: at 9-06-2011 11:41 PM (12 years ago) | Newbie
- 1800go2hell at 10-06-2011 12:15 AM (12 years ago)
(m)
he tried. hahaha
Posted: at 10-06-2011 12:15 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- henry2009 at 10-06-2011 12:32 AM (12 years ago)
(m)
aaahhhaaah is not good
Posted: at 10-06-2011 12:32 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- henry2009 at 10-06-2011 12:34 AM (12 years ago)
(m)
come wetin dey worry
Posted: at 10-06-2011 12:34 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- livingday at 10-06-2011 12:56 AM (12 years ago)
(m)
A man on a mission.
Posted: at 10-06-2011 12:56 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 10-06-2011 01:31 AM (12 years ago)
(m)
winch consume this guy
Posted: at 10-06-2011 01:31 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- livingday at 10-06-2011 01:35 AM (12 years ago)
(m)
Make e no hear you oo. Abi you no see the muscle wey him pack 4 body? If e catch u, I no dey oo.
Posted: at 10-06-2011 01:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Youngstoriez at 10-06-2011 02:08 AM (12 years ago)
(m)
....i pray to punch somone's NOSE, bcos na boxer u be abi??... Grin Grin...marriage is nt important?. Shocked Shocked.!!! Shocked  Grin Grin Grin....This guy need deliverance by marry or by gettin punched in d NOSE sha....d guy no get mumsy??...how dem take born am??....na thru Nose?...women are d breath of life oo!!!.... Cheesy Cheesy Grin Grin...Funny dude!!...cant stop lafing... Grin Grin
Posted: at 10-06-2011 02:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Youngstoriez at 10-06-2011 02:12 AM (12 years ago)
(m)
i'm compacted with the power of the living God....by gettin people punched ABI??!!! Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin...d guy no well....The Boxer get muslces oo Shocked Shocked Shocked Shocked.....i dey fear dey laf at d same time!!! Grin Grin Grin......
Posted: at 10-06-2011 02:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Youngstoriez at 10-06-2011 02:15 AM (12 years ago)
(m)
Cant stop lafing and commenting....My rips, lungs, tracheae e.t.c are tearing OFF like paper rite now!!
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin
Posted: at 10-06-2011 02:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Youngstoriez at 10-06-2011 02:28 AM (12 years ago)
(m)
when a woman that guy chest...they wnt to sleep there, is he not goin for road walk again??.... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin....abeg make person no mind me oo!! but i cant stop lafin and commentin....on dis video!!! Grin Grin Grin Grin....this guy no really well!!! Ugandan boxer...na waooo!!!
Posted: at 10-06-2011 02:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- feyee at 10-06-2011 02:46 AM (12 years ago)
(f)
 Smiley Grin Smiley Grin Smiley Grin
Posted: at 10-06-2011 02:46 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Larrykingomoj at 10-06-2011 03:28 AM (12 years ago)
(m)
Nice for him, sex or no sex, na him problem.
Posted: at 10-06-2011 03:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- proverbz at 10-06-2011 03:48 AM (12 years ago)
(m)
very funny guy i kinda like it ... if most guy where like him women for hear am .... heheheh ... talking muscles Grin Grin Grin
Posted: at 10-06-2011 03:48 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Innoscent at 10-06-2011 03:59 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Youngstoriez on 10-06-2011 02:28 AM
when a woman that guy chest...they wnt to sleep there, is he not goin for road walk again??.... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin....abeg make person no mind me oo!! but i cant stop lafin and commentin....on dis video!!! Grin Grin Grin Grin....this guy no really well!!! Ugandan boxer...na waooo!!!
lol Grin

Posted: at 10-06-2011 03:59 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Innoscent at 10-06-2011 04:02 AM (12 years ago)
(m)
i no fit shout n i no fit close my mouth. lol Grin

Posted: at 10-06-2011 04:02 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terdue at 10-06-2011 06:52 AM (12 years ago)
(m)
this guy is 3 much
Posted: at 10-06-2011 06:52 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- z4life at 10-06-2011 07:12 AM (12 years ago)
(m)
LOL Wink. This guy too brutal o o Angry . Sugar Daddys, make una dey ask ladies, if them know Golola Moses b4 anything things oh.Otherwise, una go collect for nose. Imagine person when e don  train like this, God come compact strenght inside him also. shai, na once to die oh. The guy dey vex for una badly, and for u ladies wey e want sleep for G Moses chest, I am sorry for the dissapintment, bcos Bros dey go road walk. If Golola mistake catch goloria, ladies and pastors go collect for nose also, abt marriage, Golola no want even hear it  at all, untill he is 90yrs old.
Posted: at 10-06-2011 07:12 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- segzydu at 10-06-2011 07:45 AM (12 years ago)
(m)
na him probs be dats oooooooooooooo see him mouth as edey dance alanta  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-06-2011 07:45 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ibro_77 at 10-06-2011 07:55 AM (12 years ago)
(m)
Any comment from a ladys?
Posted: at 10-06-2011 07:55 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
[1] 2 3 4 5