read ds!

Date: 16-12-2008 5:28 pm (15 years ago) | Author: Omogbolahan Babs
- at 16-12-2008 05:28 PM (15 years ago)
(m)
THIS cat, is cat, A cat, GOOD cat, WAY cat TO cat KEEP cat, AN cat, IDIOT cat BUSY cat, FOR cat, SECOND cat..........now read it without d word cat.......!!!!!


Posted: at 16-12-2008 05:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- Kennycynth at 16-12-2008 05:35 PM (15 years ago)
(f)
bros you don pass dis level na
sotee you come dey insult us for here......
i blame my hand wey open dis joke


I NO LAUGHHHHHHHHHHHHH COS E NO SWEEEEEEEEEEEEET
Posted: at 16-12-2008 05:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 16-12-2008 06:39 PM (15 years ago)
(m)
two of una don pass
Posted: at 16-12-2008 06:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgan1 at 19-06-2016 06:43 AM (7 years ago)
(m)
 Roll Eyes,,,,wetin do cat o?
Posted: at 19-06-2016 06:43 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- scottchris at 19-06-2016 11:21 AM (7 years ago)
(m)
Hahahahah..... Oga na me nd u be the idiot oo

Posted: at 19-06-2016 11:21 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 19-06-2016 07:14 PM (7 years ago)
(m)
Wetin b dis...cat or cart..I waka pass
Posted: at 19-06-2016 07:14 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- 24magic at 11-03-2017 11:26 PM (7 years ago)
(m)
It's all about maintaining the frequency
Posted: at 11-03-2017 11:26 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply