Psquare : Story story

Date: 26-01-2008 7:01 pm (16 years ago) | Author: King Samuel O Dguy
- at 26-01-2008 07:01 PM (16 years ago)
(m)

[Uncle Please tell us a story]

We back again (2xe)
This time
I got a story (2xe)
This na our story story story ye

I got a story (2xe)
This na our story story story ye


12 years ago when we started dancing
immatating mi mi micheal jackson
they used to call us Paul and Peter
we realize say Psquare better
When our mates dey bubble
We dey dey huzzle
to make sure say our music go escape us from trouble
then we dey try to understand
why, some people are not the same
from one competition to anther
our mama used to tell us not to bother
cos we dey play, we sing, we dey dance for the same shoes, ye, at the same time


Chorus

For all those people wey dey play our song
and all those who dey write about us
we love you [we love you], we wanna thank you [we wanna thank you]
Cos na so we suppose we suppose to be
can't imagine wetin life go be
without you [without you]
we wanna thank you [we wanna thank you]


Verse 2

In the year 2001, was a blessing and a lesson that shows we are progressing
while in the year 2002, Timbuktu came to our rescue
While in the year 2003, for everywhere na our tapes and CDs
hei e never finish, for Sandston city, we go for Kora for south Africa

we dey try to understand
why, some people are not the same
from one competition to another, again
our mama used to tell us not to bother
cos we dey play, we sing, we dey dance for the same shoes, hei, at the same time

Chorus

I gotta story [story] (2xe)
this na our story story story yeah [story story story]

I gotta story [story]
I getti story [story]
this na our story story story yeah [story story story]

All the children help me sing

Thank you, we love you
We thank you [thank you]
We dey grateful [thank you]
Universities [thank you]
Societies [thank you]
Companies [thank you]
We love you [thank you]

To all radio stations [thank you]
and all TV stattions [thank you]
Journalists [thank you]
We dey grateful [thank you]
To our fans in Nigeria [thank you]
Those in South Africa [thank you]
Those in America [thank you]
All over the world [thank you]
To my fellow musicians [thank you]
MCs and DJs [thank you]

We love you [thank you]
We dey grateful [thank you]

To our father in heaven [thank you]
We no fit forget you [thank you]
We praise you [thank you]
We dey thank you [thank you]
We dey grateful [thank you]
We love you [thank you]
Thank you [thank you]
Thank you [thank you]
Thank you [thank you]
Oh no [thank you]
yeah [thank you]


Posted: at 26-01-2008 07:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- ikedim at 23-05-2012 01:09 PM (11 years ago)
(m)
Psquare I luv u guys bt una no de dance 4 una videos?
Posted: at 23-05-2012 01:09 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- PoliticxGuru at 2-09-2015 02:00 AM (8 years ago)
(m)
good song
Posted: at 2-09-2015 02:00 AM (8 years ago) | Hero
Reply