Mercy Johnson Wedding Invitation Card

Tweet   
Welcome To Gistmania by Naijapals : Please Login or Join Naijapals. You can also view Photo Galleries

[1] 2 3
Topic: Mercy Johnson Wedding Invitation Card (Read 7572 times)
nametalkam (5302) On
Naijapals Addict (m) | 1 year ago

Mercy Johnson is determined to go ahead with the wedding as earlier planned, here is the sample of her invitation card.





I am a Lawyer, so don't threaten me



posted: Aug 21 2011, 11:20 PM
AlphaOscar (867)
Upcoming (m) | 1 year ago

Everything about this Mercy Johnson is controversial. God help her.

posted: Aug 22 2011, 02:04 PM
precita (371)
Upcoming (f) | 1 year ago

she will neva cease to amazes me

posted: Aug 22 2011, 05:29 PM
purityjustice (1668)
Naijapals Addict (m) | 1 year ago

Quote from: precita on Aug 22 2011, 05:29 PM
she will neva cease to amazes me
how, her hubby no fine?

posted: Aug 22 2011, 05:43 PM
carlybella (61)
Newbie (f) | 1 year ago

dem nor fine but they 'll born ramsey noah's color

posted: Aug 22 2011, 08:20 PM
sarah555 (3479)
Naijapals Addict (f) | 1 year ago

.... Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
so, everything wey we dey talk nd dey fight put since na, bla bla bla bla bla.
well no need to talk again. make who pray dey pray, who dey cry no worry, everything dey GOD hand.
my mama sey, ALL IS WELL.
abeg who wan go there go fight, no goooooooooooooooooo
na GOD get power. no go put asunder yourselfooooooooo

posted: Aug 22 2011, 09:22 PM
kattie77 (1324)
Naijapals Addict (f) | 1 year ago

Quote from: carlybella on Aug 22 2011, 08:20 PM
dem nor fine but they 'll born ramsey noah's color
how dem wan take born am ,abi she go play away match?

posted: Aug 23 2011, 03:07 PM
mallorca (20655)
Addicted Hero (m) | 1 year ago

Quote from: precita on Aug 22 2011, 05:29 PM
she will neva cease to amazes me
  Grin Grin Grin



HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY

posted: Aug 23 2011, 04:16 PM
igbinedionjohn (10)
Newbie (m) | 1 year ago

thjat  is a phyuky wedding..

posted: Aug 23 2011, 04:29 PM
estilizo (3763)
Naijapals Addict (f) | 1 year ago

ok



THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.

posted: Aug 24 2011, 04:46 AM

[1] 2 3

Login To Reply


Jump to: