|
Topic: PREGNANT WOWAN DELIVERS BABY AT ATM MACHINE (Page 14) (Read 14452 times)
|
de babe go renamed moni
|
|
| posted: Jan 19 2012, 10:23 AM |
|
that pikin na lucky child
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
|
|
| posted: Mar 5 2012, 03:05 PM |
|
The baby don hammer be that ooo.
|
|
| posted: Mar 5 2012, 04:03 PM |
|
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
|
|
| posted: Mar 6 2012, 06:48 AM |
|
Na waooo...Pikin hear money sound come out...if him grow up wetin dis pikin go turn to.. be atm wizkid..i support dat name uba uloaku... u bname it..
|
|
| posted: Mar 7 2012, 03:54 PM |
|
what a brave child, the child came out to help her mum since they don't have respect for pregnant woman in bank.
|
|
| posted: Mar 24 2012, 03:43 AM |
|
notorious criminal is been born dey shud observe him properly ?
|
|
| posted: May 22 2012, 02:47 PM |
|
PRAISE TO GOD
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
|
|
| posted: Jun 10 2012, 04:15 PM |
|
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
|
|
| posted: Jun 18 2012, 08:54 AM |
|
|
|
| posted: Jun 24 2012, 03:33 PM |
|