Photo Fun Post: Is this The End?

Tweet   
Welcome To Gistmania by Naijapals : Please Login or Join Naijapals. You can also view Photo Galleries

[1] 2 3 4
Topic: Photo Fun Post: Is this The End? (Read 1860 times)
Youngstoriez (4600)
Naijapals Addict (m) | 1 year ago

For those wey get mind 2 cross D seven seas and pass D wilderness of Gilgal.

You get D liver?
...oboy...This babe na BOMB..chai...I know sey na special tailor dey sow her pants Grin Grin Grin Grin

posted: Nov 23 2011, 12:42 AM
giftmurphy (16318)
Naijapals Hero (f) | 1 year ago

too much waterwater Angry Angry

posted: Nov 23 2011, 10:52 AM
dirtykid (18116)
Naijapals Hero (m) | 1 year ago

This my bro Youngstoriez get better stories for her youngness mind oo  Grin Grin But wait ooo, na the babe pant u just dey imagine whether na tailor dey sow am? Chaii boys must be boys bikoo nu  Cheesy Cheesy Cheesy.

Anyway for yr official information, Youngstoriez, no matter how huge, giantic, tall, large, bombastic a lady look will be, Na a man like me and u dey climb her tree, dey milk her cow and she go dey scream join am, If u no get liver, go borrow some add up, So many guys out there carry XXXL size liver dey wait for this kinda girls.

DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!

posted: Nov 23 2011, 11:14 AM
giftmurphy (16318)
Naijapals Hero (f) | 1 year ago

Quote from: dirtykid on Nov 23 2011, 11:14 AM
This my bro Youngstoriez get better stories for her youngness mind oo  Grin Grin But wait ooo, na the babe pant u just dey imagine whether na tailor dey sow am? Chaii boys must be boys bikoo nu  Cheesy Cheesy Cheesy.

Anyway for yr official information, Youngstoriez, no matter how huge, giantic, tall, large, bombastic a lady look will be, Na a man like me and u dey climb her tree, dey milk her cow and she go dey scream join am, If u no get liver, go borrow some add up, So many guys out there carry XXXL size liver dey wait for this kinda girls.
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked,wont u collapse?

posted: Nov 23 2011, 11:45 AM
kebella (43510)
Addicted Hero (f) | 1 year ago

Quote from: dirtykid on Nov 23 2011, 11:14 AM
This my bro Youngstoriez get better stories for her youngness mind oo  Grin Grin But wait ooo, na the babe pant u just dey imagine whether na tailor dey sow am? Chaii boys must be boys bikoo nu  Cheesy Cheesy Cheesy.

Anyway for yr official information, Youngstoriez, no matter how huge, giantic, tall, large, bombastic a lady look will be, Na a man like me and u dey climb her tree, dey milk her cow and she go dey scream join am, If u no get liver, go borrow some add up, So many guys out there carry XXXL size liver dey wait for this kinda girls.
wetin concern agboro with overload Grin Grin Grin Grin Grin Grin

my name is kebella Cool ........yu already no that Tongue ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!!

posted: Nov 23 2011, 11:47 AM
SuP3r-B (97)
Newbie (m) | 1 year ago

god 4bid, over load go consign agboro if tire bust o

posted: Nov 23 2011, 12:59 PM
giftmurphy (16318)
Naijapals Hero (f) | 1 year ago

 Shocked Shocked Shocked

posted: Nov 23 2011, 01:06 PM
sophiebaby (31338)
Addicted Hero (f) | 1 year ago

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin...sh*t na en full her nyash....as for d "orange"ie...na portor portor

Life is too short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY*

posted: Nov 23 2011, 01:11 PM
giftmurphy (16318)
Naijapals Hero (f) | 1 year ago

Quote from: sophiebaby on Nov 23 2011, 01:11 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin...sh*t na en full her nyash....as for d "orange"ie...na portor portor
Shocked Shocked Shocked Grin Grin Grin Grin sophie,ur mouth eh

posted: Nov 23 2011, 01:22 PM
oyindabty (2118)
Naijapals Addict (f) | 1 year ago

dis is boomer to bomber 2 bomber

posted: Nov 23 2011, 02:10 PM

[1] 2 3 4

Login To Reply

Jump to: