Y dis month

Date: 01-12-2011 9:24 pm (12 years ago) | Author: rashy jonez
- at 1-12-2011 09:24 PM (12 years ago)
(m)
gurls just dey gree 4 me anyhw 2day..i cum dey wonder y,i now realise is december cos thins dnt go lyk dis wit naija gurls cos dey most play yanga b4 dem gree 4 u..but dis month dem dey gree fast fast Grin Grin Grin Grin,, but i jus dey pity dem anyway.....

Posted: at 1-12-2011 09:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
- Hollandear at 1-12-2011 10:21 PM (12 years ago)
(m)
Av U 4goten Xmas Gifts is on the way?? Com'on, Its Action time 2 our ladies!

Posted: at 1-12-2011 10:21 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 1-12-2011 10:25 PM (12 years ago)
(f)
4 ya mind Grin

Posted: at 1-12-2011 10:25 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- youngrashy at 1-12-2011 10:50 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Hollandear on  1-12-2011 10:21 PM
Av U 4goten Xmas Gifts is on the way?? Com'on, Its Action time 2 our ladies!

na sooooo bro
Posted: at 1-12-2011 10:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- youngrashy at 1-12-2011 10:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  1-12-2011 10:25 PM
4 ya mind Grin

ur boi frends don enter ram dis month  Grin Grin
Posted: at 1-12-2011 10:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wandepope at 1-12-2011 10:56 PM (12 years ago)
(m)
well poster the girls didn't come to ask you out rather you went to them so they assumed you were capable already before you made your move.
Posted: at 1-12-2011 10:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply