WHY IS HIV /AIDS MORE COMMON IN TOURISTIC AFRICAN COUNTRIES ?

Date: 28-01-2009 9:46 am (15 years ago) | Author: Felicia Anachuna
- at 28-01-2009 09:46 AM (15 years ago)
(f)
My people of Naija I salute una, One question has been disturbing me for a very long time since this HIV/AIDS saga, and that is why is these disease more common in areas where we have more white in African or touristic countries. Check for instance kenya, Uganda,Southafrican and others, so I begin to wonder if na true sey na African the disease come from abi na them dey carry am come wen dem dey come for Holidays come mix wit our girls what do u people think?

Posted: at 28-01-2009 09:46 AM (15 years ago) | Newbie
- Vectorcy at 14-03-2016 01:12 PM (8 years ago)
(m)
Bcuse na dos white folks dey cum distribute anm here
Posted: at 14-03-2016 01:12 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- kison at 29-06-2016 10:51 AM (7 years ago)
(m)
Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
Posted: at 29-06-2016 10:51 AM (7 years ago) | Hero
Reply