Kennee at 8-02-2009 07:13 PM (15 years ago) (m) waka pass, in fact u fit pass out. uhm!!!!!! sorry ehhmmmmm!!!!!!! vivi why u dey harsh today abi somebody go dieeeeee hepl me greet kennee........... and try tell em mak e take em eazy ooooooooooooooo!!!!!!!!!!!! She no dey Come House again nowadays, so she no go Fit See me Greet... Send another of my Wives
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 07:13 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waka pass, in fact u fit pass out.
uhm!!!!!! sorry ehhmmmmm!!!!!!! vivi why u dey harsh today abi somebody go dieeeeee hepl me greet kennee........... and try tell em mak e take em eazy ooooooooooooooo!!!!!!!!!!!! na u sabi, i don ask u b4 wether u be stammerer ? with all dis u mmmmmmmmmmmmm eeeeeeeeeeeeeeee hhhhhhhhhhhhhhhh vvvvvvvvvvvvvv oooooooooooooooooooo . na wah oo. abi u go giv me wetin i abeg u or not na showwwwwwww.. u wan dodge ur own now Posted: at 8-02-2009 07:26 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 07:31 PM (15 years ago) (m) Dis yur Codes no go hard person to understand so?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 07:31 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:31 PM (15 years ago) (f) see person......... hahaaaaaaaaaaaaaaa. u wan stammer die on top me make 211 come hold me say i don comit first degree murder. no worry u re too small for wat u re asking for. Posted: at 8-02-2009 07:31 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
see person......... hahaaaaaaaaaaaaaaa. u wan stammer die on top me make 211 come hold me say i don comit first degree murder. no worry u re too small for wat u re asking for.
hahahahaahahaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!!!!!! .. funny gal .............. na u go die 1st......catch u takia Posted: at 8-02-2009 07:36 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:51 PM (15 years ago) (f) take care crany. Posted: at 8-02-2009 07:51 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
luvvy at 8-02-2009 08:12 PM (15 years ago) (m) this is how we are going to be doing it evry feb 14 is valentine and march 14 violentime. i rise {court} Posted: at 8-02-2009 08:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 8-02-2009 08:14 PM (15 years ago) (m) this is how we are going to be doing it evry feb 14 is valentine and march 14 violentime. i rise {court} Posted: at 8-02-2009 08:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 08:44 PM (15 years ago) (m) see person......... hahaaaaaaaaaaaaaaa. u wan stammer die on top me make 211 come hold me say i don comit first degree murder. no worry u re too small for wat u re asking for.
Dis yur Mouth can Sabi Deliver... Yu go fit Back am up so??
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 08:44 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 08:47 PM (15 years ago) (f) see person......... hahaaaaaaaaaaaaaaa. u wan stammer die on top me make 211 come hold me say i don comit first degree murder. no worry u re too small for wat u re asking for.
Dis yur Mouth can Sabi Deliver... Yu go fit Back am up so?? i no dey like mouth delivery. Posted: at 8-02-2009 08:47 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 08:52 PM (15 years ago) (m) But yu dey do am Well well here na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 08:52 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 08:55 PM (15 years ago) (f) ok from today i go just dey pass i no go talk again. how s that ? Posted: at 8-02-2009 08:55 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 09:33 PM (15 years ago) (m) Dat one no Good na... l'll prefer dat yu Show me What yu're Made of For real life na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 09:33 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 09:41 PM (15 years ago) (f) ok. na that 1 ? na em u dey talk small - small ? that na small thing. i will give u something u ve never tasted. . trust me u fit get heart attack for the process. Posted: at 8-02-2009 09:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 09:47 PM (15 years ago) (m) ok. na that 1 ? na em u dey talk small - small ? that na small thing. i will give u something u ve never tasted. . trust me u fit get heart attack for the process. Will Be the Sweetest Heart-Attack in History
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 09:47 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mexzi-dbg at 10-02-2009 06:16 PM (15 years ago) (m) uhmmmmmmmmmm!!!!! guy u wan dieeeeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!!! Posted: at 10-02-2009 06:16 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vivian07 at 10-02-2009 08:26 PM (15 years ago) (f) him mate no dey hell ? why u dey pity am ? kenne dear b4 u pass out just cut off that d***k for us. cos u re kind of irreplaceable. Posted: at 10-02-2009 08:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 11-02-2009 11:18 AM (15 years ago) (m) God is watching you.... ur sin don dey pass limit.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 11-02-2009 11:18 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
God is watching you.... ur sin don dey pass limit. holy one abi pass Posted: at 11-02-2009 05:13 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vivian07 at 11-02-2009 06:46 PM (15 years ago) (f) God is watching you.... ur sin don dey pass limit. hum he is only trying to obey the law that says increase and multiply. Posted: at 11-02-2009 06:46 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |