Smart Guy! (Page 2)

Date: 31-03-2012 5:58 pm (12 years ago) | Author: Femi Salman
1 [2]
- dizhadah at 4-04-2012 03:24 PM (12 years ago)
(f)
 Cool
Posted: at 4-04-2012 03:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 4-04-2012 07:20 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: femiparadise on  4-04-2012 03:11 PM
so, u too know mama iyabo if nt, hw u take knw say him chop for mama iyabo..
anyway... me just eat beans and akara finish for there...i even look for u there and i no see u...
abi u don eat ur rice and yam and makaroni before i com...
maybe we go see tomoro

I talk am say na u be dat wey dey drag 4 change wey u never pay.........I dey see una if I dey drive pass dia..............make sure u take purge medicine today so dat by tomorrow u go be ok................bcuz if u come mess 4 hia tomorrow..I go tell everybody make dem shit 4 ground take dia hand carry d shit throw 4 ur body

Posted: at 4-04-2012 07:20 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 4-04-2012 08:31 PM (12 years ago)
(m)
 the chief   translator  Embarrassed Embarrassed

Posted: at 4-04-2012 08:31 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2]