Nigerian girls vs African American girls (Page 11)

Tweet   
Welcome To Gistmania by Naijapals : Please Login or Join Naijapals. You can also view Photo Galleries

1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 35
Topic: Nigerian girls vs African American girls (Page 11) (Read 32098 times)
Treasure2 (18844)
Naijapals Hero (f) | 1 year ago

Quote from: dickman2 on Apr  4 2012, 08:29 AM
yes..no woman talk ...
ye ye pikin,  Grin Grin

posted: Apr 4 2012, 08:41 AM
Treasure2 (18844)
Naijapals Hero (f) | 1 year ago

Quote from: dickman2 on Apr  4 2012, 08:33 AM
nawaoooooooo..me i want talk ooooo..but i dey fear oooo,,make them no fight me...ok.. good morning every body in the house ...make i talk ...
I no knw say you sabi fear like this. Talkam make i hear.

posted: Apr 4 2012, 08:42 AM
zoomtime949 (59)
Newbie (m) | 1 year ago

Quote from: Toniaben on Apr  3 2012, 04:44 PM
Guys answer him!
Experience shows that African American are best in bed and and honest they are not pretenders, ofcourse culture is the only challenge...

posted: Apr 4 2012, 08:52 AM
dickman2 (25358)
Addicted Hero (m) | 1 year ago

Quote from: Treasure2 on Apr  4 2012, 08:42 AM
I no knw say you sabi fear like this. Talkam make i hear.
no bi u put fear for my body for this place,,na u bi the first person to fight me here,,,u don forget,,make i talk make owner fight me ,,,,why me no go fear ,,

posted: Apr 4 2012, 08:53 AM
dickman2 (25358)
Addicted Hero (m) | 1 year ago

Quote from: Treasure2 on Apr  4 2012, 08:41 AM
ye ye pikin,  Grin Grin
na u talk nam ooo..but why me bi yeye pikin ,,

posted: Apr 4 2012, 08:54 AM
LEONE (827)
Upcoming (m) | 1 year ago

African babes for life,
No controversy.


posted: Apr 4 2012, 08:55 AM
Treasure2 (18844)
Naijapals Hero (f) | 1 year ago

Quote from: dickman2 on Apr  4 2012, 08:53 AM
no bi u put fear for my body for this place,,na u bi the first person to fight me here,,,u don forget,,make i talk make owner fight me ,,,,why me no go fear ,,
No be you look for fight with your running mouth.  Grin Grin

posted: Apr 4 2012, 08:56 AM
dickman2 (25358)
Addicted Hero (m) | 1 year ago

Quote from: Treasure2 on Apr  4 2012, 08:41 AM
Bia d*1*ckman, na who do you dis ?
na u nah ,,u don forget,,

posted: Apr 4 2012, 08:56 AM
Treasure2 (18844)
Naijapals Hero (f) | 1 year ago

Quote from: dickman2 on Apr  4 2012, 08:54 AM
na u talk nam ooo..but why me bi yeye pikin ,,
Bc of that your profile name.  Cheesy

posted: Apr 4 2012, 08:57 AM
dickman2 (25358)
Addicted Hero (m) | 1 year ago

Quote from: Treasure2 on Apr  4 2012, 08:57 AM
Bc of that your profile name.  Cheesy
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..u no like the name..but girls love it so much ,,nice name ...

posted: Apr 4 2012, 08:59 AM

1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 35

Login To Reply


Jump to: