Hello friends in naijapals, as una see that man so,him dey lie mean looking at him suffer wan scatter him so i feel say him dey look for money to use help him life and family.which pastors wan sleep with his wife.make una just imagine how the man wife go look like.Beans wey no done.