2. GENEVIEVE NNAJI.jpg

2. GENEVIEVE NNAJI

Description:

Comments

sparky1
Gender: (m)
Posts: 9

14-01-2013 01:44 PM
she is too sexy

Denhaag84
Gender: (m)
Posts: 80

1-01-2013 12:18 PM
Gen di finish small small.. 2013  one year don add ooo

tweetyteddy
Gender: (m)
Posts: 382

31-12-2012 10:11 PM
SHE NO SEND.NO SINGLE MUM SHE BE.SHE NO DEY FIND BOBO,ANYTIME SHE WAN DROP EGG AGAIN SHE GO JUST DO AM.I TRUST HER

alvidz
Gender: (m)
Posts: 56

31-12-2012 05:05 PM
she look like she want go shit.

Uchey90
Gender: (m)
Posts: 502

31-12-2012 04:11 PM
i love this girl body, this kind body no dey show proper age

jodome22
Gender: (m)
Posts: 7

31-12-2012 12:01 PM
@mitaly002,u are a big fools..all of una na  poverty dey do all of una....uan sister way dey husband house no b out of wedluck??mumu pple...una sister way dey marriage no dey cry eveyday cos she no c food eat???all of u are fools

mitaly002
Gender: (m)
Posts: 211

31-12-2012 10:11 AM
wait o! she wear panty? God abeg o!!!

obigeo
Gender: (m)
Posts: 3

31-12-2012 08:27 AM
She should b asking 4 son inlaw, nd grand children..ooo

Emyfaces
Gender: (m)
Posts: 42

31-12-2012 08:03 AM
Old kargo

Noble12
Gender: (m)
Posts: 4709

30-12-2012 06:43 PM
Tukumbo

Return to Gallery



Do you have photos that you would like us to publish? Send it to [email protected]