Description: |
Comments | |
janetbims
Gender: (f) Posts: 96 | 20-08-2012 04:09 AM I never knew this girl is a twin..... But why wrinkled face at young age? Eba abi na wetin cause am??? Make i go ask Google, i dey come...... |
freshfaze
Gender: (m) Posts: 0 | 26-06-2012 10:36 AM hahaha |
prince042
Gender: (m) Posts: 6 | 2-06-2012 09:38 PM Thank God for u oooo |
Saudian
Gender: (m) Posts: 3 | 14-11-2011 01:13 PM @obinna11,that is tradition for you. |
Saudian
Gender: (m) Posts: 3 | 14-11-2011 01:12 PM @chisparlis, dem don old ooo, na pankake help me dem de oo |
omomarty
Gender: (f) Posts: 6300 | 3-11-2011 09:25 AM is mercy johnson a benin girl? y she come cover her face naaaaaaaaaaaaaaa |
kelvin002
Gender: (m) Posts: 24 | 20-10-2011 02:08 AM amen ooo |
janetsammie
Gender: (f) Posts: 3 | 6-09-2011 03:03 PM Mrs Mercie Odi happy married lyf. u go born twins 3tyms(amen) |
bomsiluv
Gender: (f) Posts: 3414 | 6-09-2011 10:47 AM @Obinna, as a new wife na |
obinna11
Gender: (m) Posts: 0 | 31-08-2011 06:36 PM she covered her face as what? |
oghenevwede
Gender: (m) Posts: 7 | 30-08-2011 12:53 AM U won go marry dem make u tell naipals make dem arrange one of dem for u,since u never marry so. |
toniaugwu
Gender: (f) Posts: 133 | 29-08-2011 09:24 AM PRINCESS MERCY JOHNSON OKOJIE HAPPY MARRIED LIFE. |
toniaugwu
Gender: (f) Posts: 133 | 29-08-2011 09:24 AM HAPPY MARRIED LIFE MERCY JOHNSON. |
chisparlis
Gender: (m) Posts: 278 | 29-08-2011 04:46 AM This two twins dem don old for face abi dem never marry. |