Photos From Eniola Badmus Beach party 1.jpg

Photos From Eniola Badmus Beach party 1

Description:

Comments

DJSNIPPER
Gender: (m)
Posts: 3002

13-09-2012 09:54 AM
oyaa carry  go joo...parson wey no get money to pour fanta they here dey yab parson..happi b day//

scouttish4life
Gender: (m)
Posts: 1

13-09-2012 09:47 AM
who nor get money go say beer they bitter

kwameata
Gender: (m)
Posts: 9

13-09-2012 08:32 AM
watin be chiling

Princestevo
Gender: (m)
Posts: 819

13-09-2012 12:17 AM
enjoy wen u see it abeg

frank_f
Gender: (m)
Posts: 490

12-09-2012 10:10 PM
Is this still a way of pouring champagne? Hmmm, and that is not even champagne.....  i don't know if na Ever wine or this thing mmmmm..... Just look at her and the hand pouring the so called champagne, Hahahahahahah i can't stop laughing, dey 4 cocoma use bucket dey pour am d champagne Naaaaa.....Local don kill Naija, i can't just see myself doing this bullshit....
Last modified by: Franc O 12-09-2012 10:13 PM

vickson2011
Gender: (m)
Posts: 25

12-09-2012 04:48 PM
Enjoy ur self,na ur time

howunaseeam
Gender: (m)
Posts: 89

12-09-2012 04:30 PM
How old is THIS ANIMAL?
Last modified by: howunaseeam 12-09-2012 04:30 PM

orjiwolo
Gender: (m)
Posts: 1059

12-09-2012 04:25 PM
local mumu... true true fat people no get sense

jacobamason
Gender: (m)
Posts: 144

12-09-2012 03:59 PM
imagine stupidity...

Return to Gallery



Do you have photos that you would like us to publish? Send it to [email protected]