Description: Keywords: MISS-DELTA-STATE-BOLAJO-FAWEHINMI-M10 |
Comments | |
decora1
Gender: (m) Posts: 0 | 28-11-2011 08:01 AM Hmmm na wa ooo u ugly shall see ur face not good u na carbon copy of i go i die abi dem born u follow i go die see ur moguor miguor face |
nablegalaxy
Gender: (m) Posts: 60 | 26-11-2011 09:55 AM your body built is ok, but your face is wierd and ugly. i wish they could remove your head and put that one of miss imo, maybe would have be better. |
poloscally
Gender: (m) Posts: 369 | 21-11-2011 05:14 PM The truth is about life is that, if you don't play..you don't win. they've come out to try and I think its another thing to applaud their courage at least... |
letscatchfun
Gender: (m) Posts: 3 | 20-11-2011 02:36 PM Dis one be lyk omo onibread...LWKM4H |
Jessy930
Gender: (f) Posts: 0 | 19-11-2011 11:59 PM chei see Bosom wey dey contest..made in naija. but we are too big for all these insults |
pweetieniyi
Gender: (f) Posts: 23 | 16-11-2011 10:37 PM old mama youngyyy,u don turn akpu die for village,i pity d organisers,cos dey re just digrading nigeria,........im damn sure dat beautiful gurls ll wana contest,buh dey ll not sel d form to dem ,cos of wetin ds gurl don,promise say she go gv dem chop......dirtyyy uuuu,upon d makeova she myt av had....mtchewwew |
frem
Gender: (f) Posts: 90 | 16-11-2011 06:36 PM hahahahahahah no comment |
all_d_audible
Gender: (f) Posts: 494 | 15-11-2011 09:36 AM This is what I am talking about, big artificail Bosom , mini skirt....No shape, no beauty, no hips but yet she won Ms Delta...Is this a fake list |
Xlency
Gender: (m) Posts: 6 | 15-11-2011 01:39 AM Na 4rom your mini skirt i know wey u come 4rom. no be miss Ogbongidi wey them dey contest 4. na miss 9ija may be them no tell u well. |
eromzy
Gender: (m) Posts: 288 | 15-11-2011 12:24 AM what it stated in the forms, that its for the beautiful??? |
Kasly
Gender: (f) Posts: 5 | 14-11-2011 06:17 PM Miss UGLY, or Miss Naija? |
EbonyLuv
Gender: (f) Posts: 7 | 14-11-2011 12:03 PM y dem carry ds ugly tin represent ma state....i fyn pass ds gal by far.....yuck.....i wsh am nt oly a runway model n bboards...wsh i do pageant...wud av represented ma state.....ds gal don fall hnds.... |
Lolamanola
Gender: (f) Posts: 0 | 14-11-2011 12:18 AM aww i like, she's got unique features |
Sandyikechi
Gender: (f) Posts: 34 | 13-11-2011 03:45 PM abeg 4rm were dey 4rm pick dis 1 ehhhh! mk una gv her hospital bed se's hom sick.. |
rukky4all
Gender: (f) Posts: 15 | 13-11-2011 07:56 AM hmmmmmmmm no comment for my sister |
ladypee04
Gender: (f) Posts: 28 | 13-11-2011 07:48 AM Indeed she looks sick........ Go home......... This is not miss family......... But Miss 9ja |
nickyvil
Gender: (m) Posts: 3183 | 13-11-2011 07:41 AM no |
MurdaMook
Gender: (m) Posts: 6 | 13-11-2011 05:49 AM Girl looks like cookie monster from sesame street.. |
blackface079
Gender: (m) Posts: 15 | 13-11-2011 01:16 AM eya pele |
Chijiokekings
Gender: (m) Posts: 132 | 12-11-2011 07:52 PM Hahahahahahahahahahaha 48% |
badnaija
Gender: (m) Posts: 345 | 12-11-2011 06:27 PM pls go sleep 0% 4 u |
bolaji4lovers
Gender: (m) Posts: 9 | 12-11-2011 02:39 PM nt for miss naija oooo |
dlimelite
Gender: (f) Posts: 13802 | 12-11-2011 01:54 PM not 4 miss naija |
snazzyalo
Gender: (f) Posts: 59 | 12-11-2011 12:11 PM lolz..na |
tessie24
Gender: (m) Posts: 12 | 12-11-2011 11:52 AM hihi |
vantheo
Gender: (m) Posts: 11330 | 12-11-2011 08:12 AM area!!!! |
Azubuike1
Gender: (m) Posts: 438 | 12-11-2011 07:18 AM You got a firm body. Contest beauty. |
e4ma
Gender: (f) Posts: 215 | 12-11-2011 04:20 AM what the f word!!! |
bmygeorge
Gender: (m) Posts: 303 | 12-11-2011 01:34 AM hahahahahahahah, so no beautiful women for naija again? i for tell my gurl friend make she register and bring the trophy to my house, cos she no get rivals here |
esteille
Gender: (f) Posts: 140 | 12-11-2011 01:20 AM red card |
Onwukaval
Gender: (m) Posts: 9 | 12-11-2011 12:45 AM what is this next bitte |
shawntyxl
Gender: (f) Posts: 187 | 12-11-2011 12:08 AM no |
Slimchery
Gender: (m) Posts: 3717 | 11-11-2011 11:54 PM this 1 look like who dey sick. |
sonny1
Gender: (m) Posts: 46 | 11-11-2011 11:29 PM no |
wizzie84
Gender: (m) Posts: 20 | 11-11-2011 10:20 PM oh hell no |