Description: Keywords: MISS-OGUN-STATE-FEYIJIMI-SODIPO-M27 |
Comments | |
henrool
Gender: (m) Posts: 2 | 28-11-2011 04:26 AM u be juju..u no try at all... |
nablegalaxy
Gender: (m) Posts: 60 | 26-11-2011 10:49 AM Why she no go win miss nigeria, when some ex-presido are still manipulating the affair of nigeria. This one no fit win miss orhionmwon LGA of edo state let alone a whole "miss Nigeria". Na bribe go kill una. |
boss13
Gender: (m) Posts: 6 | 22-11-2011 09:46 AM wtttttttffffffffffffffffffffffffffffffffffffffff!!!!!!!! and u won mscheew my ugliest gf is finer than u |
bushidoo
Gender: (m) Posts: 68 | 21-11-2011 06:21 PM aha go way |
schoolboydon
Gender: (m) Posts: 1 | 21-11-2011 02:42 AM niger na wow who be this ? i know see anything from this girl ooooooooooooo |
letscatchfun
Gender: (m) Posts: 3 | 20-11-2011 02:19 PM Not like ur fyn sef...Tnk God 4 ur life sha |
lkdipeolu
Gender: (m) Posts: 0 | 20-11-2011 03:54 AM At least you fine pass Baba Iyabo and Iyabo put togeder. You look like RCCG slim fit. You try boh. |
Jessy930
Gender: (f) Posts: 0 | 19-11-2011 11:27 PM caaaaaaaaaant believe she won, na wa for naija |
topazy
Gender: (m) Posts: 4 | 19-11-2011 03:09 PM yellow card |
sirbobby
Gender: (m) Posts: 13 | 19-11-2011 02:07 PM This one na Ohosu Goat... |
pweetieniyi
Gender: (f) Posts: 23 | 17-11-2011 11:22 AM u be like witche,...mshhh,ogun pple dey fine buh u no evn enta,wy u go com from ma state ehhnnn,pls next tym,chek ur self well before u com ds place,buh in ur mind u no wher u belong nowwww,just wan dsgrace ogun,anyways thank uu,anofiaa |
frem
Gender: (f) Posts: 90 | 16-11-2011 03:58 PM NO COMMENTS |
all_d_audible
Gender: (f) Posts: 494 | 15-11-2011 09:02 AM well its not your fault...its corruption....look hear me well...Don't come near me oh...He go red for you... |
priceless87
Gender: (f) Posts: 1041 | 14-11-2011 01:23 PM @sandyikechi, you are very stupid! |
Sandyikechi
Gender: (f) Posts: 34 | 13-11-2011 02:30 PM dis 1 cn contest wit our house help.Emabong abeg com ooo.. |
dlimelite
Gender: (f) Posts: 13802 | 13-11-2011 07:37 AM she smile like a hyena |
nickyvil
Gender: (m) Posts: 3183 | 13-11-2011 07:15 AM u fall my hand Ogun this one wowo pass any girl from ogun i be ogun but u fall my hand u don take bribe abi |
MurdaMook
Gender: (m) Posts: 6 | 13-11-2011 05:31 AM Hey mary |
Hopeidakwoji
Gender: (f) Posts: 22 | 13-11-2011 02:56 AM Hey jesus |
blackface079
Gender: (m) Posts: 15 | 13-11-2011 12:22 AM who b dis 1 again chai 9ja no dey try |
tiashay
Gender: (m) Posts: 18 | 12-11-2011 08:01 PM SMH i'm tired |
cocoeni
Gender: (f) Posts: 14058 | 12-11-2011 06:52 PM 40 |
Chijiokekings
Gender: (m) Posts: 132 | 12-11-2011 06:24 PM U fine small 50% |
Chijiokekings
Gender: (m) Posts: 132 | 12-11-2011 06:22 PM U fine small 49.5% |
badnaija
Gender: (m) Posts: 345 | 12-11-2011 05:52 PM NA WHO BE DIS |
Ann4Best
Gender: (f) Posts: 275 | 12-11-2011 03:30 PM ohhhhh |
dlimelite
Gender: (f) Posts: 13802 | 12-11-2011 01:33 PM no |
vantheo
Gender: (m) Posts: 11330 | 12-11-2011 07:50 AM na wa oh |
Frankie02
Gender: (m) Posts: 0 | 12-11-2011 07:02 AM Chiii, abeg go |
Azubuike1
Gender: (m) Posts: 438 | 12-11-2011 05:58 AM keep the smile going, sister. You're beautiful. |
Simon-Zeletus
Gender: (m) Posts: 1070 | 12-11-2011 05:27 AM from one pole to another |
gianna
Gender: (f) Posts: 31 | 12-11-2011 03:19 AM ehhhhhhhhhhhh |
e4ma
Gender: (f) Posts: 215 | 12-11-2011 01:59 AM ohh come on pple...where the real miss naija contestants at...for realz |
esteille
Gender: (f) Posts: 140 | 12-11-2011 01:07 AM red card |
Onwukaval
Gender: (m) Posts: 9 | 12-11-2011 01:04 AM 50% |
shawntyxl
Gender: (f) Posts: 187 | 12-11-2011 12:01 AM nope |
wizzie84
Gender: (m) Posts: 20 | 11-11-2011 10:46 PM uhmm maybe |