Description: This Terry G New Album Cover Looks Occultic and Illuminati. What do you think? Keywords: Terry G Zuz Album |
Comments | |
Dregzzy
Gender: (m) Posts: 0 | 24-11-2011 10:17 AM Hiz outfit 4 d cover page is not bad oo. Na jux 2 make sell and pass d rit tin datz all |
HEROXKY
Gender: (m) Posts: 17 | 27-08-2011 09:43 AM hu wana yab dis guy,dat person shud go an hav a wash |
willydestiny
Gender: (m) Posts: 7 | 10-08-2011 10:56 AM album cover only attract buyers, pls dont use it against him |
Ganiyu101
Gender: (m) Posts: 0 | 8-08-2011 07:54 AM uhmmm man you know sabi baba omo terry ginger ...d akpako master..try understand wetin e dey play ok no beef..and go sing ya own make we see Last modified by: Ganiyujide 8-08-2011 07:55 AM |
beyk
Gender: (m) Posts: 59 | 7-08-2011 08:40 AM i dont eved no wating he dey play.yeye |