Description: Keywords: Davido and his Crew (14) |
Comments | |
princyboy
Gender: (m) Posts: 496 | 10-07-2012 07:52 AM ?o?°o ?...murther dem ...U?? @?? ? bomb |
Demmy247
Gender: (m) Posts: 4 | 26-06-2012 01:11 AM My guy ur head dey there..its ur turn nobody can ''DAE DURO'' |
abenajohnjerome
Gender: (m) Posts: 5 | 17-05-2012 05:05 PM baba, u large, i bow, i respect, kudos, dont stop we dey com. |
Keffejude
Gender: (m) Posts: 1991 | 19-04-2012 01:56 PM Wentin una expect b4 e papa na BILLIONIAN plus e papa get 1 of d biggest private universities 4 naija, even mtn wen no dey sign music artists made davido face of mtn Plus just 2lure his father 2buy some shares. How i wish my papa na billionian too phew! |
olugbon
Gender: (f) Posts: 1 | 17-04-2012 10:04 PM wan to know u better one on one guy |
yque999
Gender: (m) Posts: 0 | 17-04-2012 06:12 PM guy...... i wish i could be part of you. not for money ...but personalitie. enemy of progress knock ya head on olumo rock and lose ur humanity . |
sannijabu18
Gender: (m) Posts: 1 | 17-04-2012 01:52 PM yes,ubana is right.no matter all u av.remember heaven.ubana is not poor but reasonable.b wise |
amakonjidda
Gender: (m) Posts: 10 | 17-04-2012 01:50 PM wish u da best bosssssssssssssss |
bitature
Gender: (m) Posts: 2 | 17-04-2012 09:55 AM UBANA U SPEAK LIKE A POOR MAN SHUT UP |
ubana
Gender: (m) Posts: 2 | 17-04-2012 09:41 AM there is no enjoyment on this planet earth u matter d house or car u buy that is not enjoyment. remember heaven. |