Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 17
101  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Library on: 20-12-2010 11:01 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 10:17 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 03:05 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 11:23 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 09:14 AM
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 04:28 AM
Quote from: Riverniger1 on 18-12-2010 11:19 PM
Quote from: Skypon2002 on 18-12-2010 11:14 PM
Quote from: shinapeters on 17-12-2010 03:21 PM
poster, its NNA not INA. Smiley

that na typographical error

error of the keyboard
 Grin

no,,na mistake of the head and hand Grin Grin
..me wan doo ooo...Too much nonsense don full dis my head..I wan erase am..repent nd
hiohiohiohiohiohiohiohihoooo

make him go format him brain
Lolz..Dem dey format brain again..Abeg ..me wan doo ooo...Too much nonsense don full dis my head..I wan erase am..repent nd b innocent once again...  Grin Grin Grin Grin Grin
oya come make i 4mat ur brain 4 u ok?
Ehen??..So u can do it eh??..ok na..Abeg..dis is hw i want it..all d nonsense out..No touch wer i retain my school work ooo..No wan strt dey read 4rm abc oooo..abeg..i no fit shout!!!.. Grin Grin bt any pre-caution i shuld tak note of??..i mean abt d whole process?? Grin Grin

u know say me i wiked,

i go clear ur brain for u.......... na so them dey format naaaa

nothing go remain there again
hiohiohiohiohiohiohiohiohioooooooooooooooo
Lol! Ur right..U wicked no b small..if u go clear evrythng..mke i kuku no dooo ooo...dat 1 na double trouble..I no fit shout!!...
102  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Library on: 20-12-2010 10:59 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 10:19 PM
Quote from: josiahlawson on 20-12-2010 03:28 PM
skypon na crazy de do you for your thing? no wonder that thing be illirate Okobo guy like you

aaaaaaaaaaaaahhhhhhh

e mi ke

fi mi sile jare

gbosa for ur face
 Grin Grin Grin Grin
Lol..Ur yoruba funny ooo..heheeheheh..Wer u learn am..?.."gbosa 4 him face??"..haha
103  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dumb students on: 20-12-2010 10:56 PM
Quote from: Supershashe on 20-12-2010 06:22 PM
A lecturer teaching medicine was giving a classRoom observation. He took out a jar of yellow liquid. "This," he explained, "is urine. To be a doctor, you have to be observant of color, smell, sight, and taste."

After saying so, he dipped his finger into the jar and put it into his mouth. His class watched in amazement, most in disgust. But being
the good students that they were, the jar was passed, and one by one, they dipped their finger into the jar and put it into their mouths.

After the last student was done, the lecturer shook his head. "If any of you had been observant, you would have noticed that I put my second finger into the jar and my third finger into my mouth."
Nice 1!
104  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Let Thy Will Be Done... on: 20-12-2010 10:55 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 08:13 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:45 PM
Quote from: kaycee22 on 19-12-2010 09:16 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 08:45 AM
Quote from: terryworld on 19-12-2010 12:46 AM
Quote from: kaycee22 on 18-12-2010 09:45 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 18-12-2010 09:40 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-12-2010 12:19 AM
na lie jooo
u no see my own
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
na me laff pass
 Grin
lolz!!..U guyz r veryyy silly!!..hehe
@ d poster!..d joke is really nyc!
which guyz  r vewy silly?? point dem now b/4 i looz ma provokation.
hehehe bros i hail oo
Lol!!..C ur mouth na "I dey hail ooo"..
@ Kaycee..No b u!!..U no dey read???..Na skypon nd d patner i dey refer 2..Wetin com b ur own na!!..LOLZ!!..Hope ur provocation is not alreaady let loosed.. Grin Grin Grin
ok no be me... i dey read...ma own na ur lipsss....ma provokation still resav !!!!!!!!
Lol..we thank God ur provocatn still dey..lol...Leave me nd my lips alone na..Shuuuu..wetin sef?  Grin Grin Grin Grin Grin

commot for here jare

u wan come dey do anyhow bcos them dey compliment ur lips abi

infact, ur lips no fine
 Grin Grin Grin
Skypon..U no well??..Na me u dey talk 2 lik dat eh?..Welldone..jus continue am..evrybody is entitle 2 their own opinions..If u thnk its not..Well it not den..nd if others thnk it is..den I appreciate it...My life no hard oooo Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
105  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Let Thy Will Be Done... on: 20-12-2010 10:52 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:45 PM
Quote from: kaycee22 on 19-12-2010 09:16 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 08:45 AM
Quote from: terryworld on 19-12-2010 12:46 AM
Quote from: kaycee22 on 18-12-2010 09:45 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 18-12-2010 09:40 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-12-2010 12:19 AM
na lie jooo
u no see my own
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
na me laff pass
 Grin
lolz!!..U guyz r veryyy silly!!..hehe
@ d poster!..d joke is really nyc!
which guyz  r vewy silly?? point dem now b/4 i looz ma provokation.
hehehe bros i hail oo
Lol!!..C ur mouth na "I dey hail ooo"..
@ Kaycee..No b u!!..U no dey read???..Na skypon nd d patner i dey refer 2..Wetin com b ur own na!!..LOLZ!!..Hope ur provocation is not alreaady let loosed.. Grin Grin Grin
ok no be me... i dey read...ma own na ur lipsss....ma provokation still resav !!!!!!!!
Lol..we thank God ur provocatn still dey..lol...Leave me nd my lips alone na..Shuuuu..wetin sef?  Grin Grin Grin Grin Grin
HEHE...Thank U jare!!!..I no b bricklayer ooooo!!!..help me ask am/!!!
106  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Let Thy Will Be Done... on: 20-12-2010 10:51 PM
Quote from: Riverniger1 on 20-12-2010 08:40 PM
oh boy talk true naaaaaaa..she get nice lips Kiss
Lolz..thanks jooo!!!
107  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: honeypot on: 20-12-2010 10:49 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 09:21 PM
am doing gr8!!!!!
nd u?
 Grin
doin ok...xcept sum1 (u knw em) z tryna piss me off...wait sed..U knw dat forum Wey I say i go smack ur nyash eh? 4 bullying new comerz..bin tryna go bck 2 commnt..dint find it..tell me d title..pweez Kiss Kiss Kiss
108  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOUR WIFE YOUR GIRLFRIEND............ (Page 4) on: 20-12-2010 10:45 PM
Lolz..U guyz aint srious oooooo....stop dat tin na!!!....U bettr stick 2 ur wives..Virus dey real ooo..Eehen!!..I dey shout am naw oooo
109  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Correct naija on: 20-12-2010 10:42 PM
Quote from: terryworld on 20-12-2010 12:09 AM
Quote from: rexi on 19-12-2010 12:51 PM
@terry d sky na blue now. @skypon na person wey no get work get dat time. @lizze tnks
my man na blues 4 life.
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 08:39 AM
Quote from: rexi on 18-12-2010 04:55 PM
Mr federico b lyk say u de see say dem don write pb4. U just wan write something upgrade ur addict abi. Is k
Lol!..Rexi...Madness get grade joo..leave am
@Terry!..Ehen..wetin com happn??
why u dey always 4ollow me?
Point of correction..waz not..Saw sumthng..dint agree wit it..Pointd it out
110  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: sex,age en timing on: 20-12-2010 09:16 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 08:04 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 01:39 PM
Quote from: terryworld on 20-12-2010 10:07 AM
she is seeking 4 recognition
Lol....Shutup joooo!!!..Whu dey seek ur attention abi recognition sef?..E get d face of people wey I dey luk ooo...soooo No evn put urslf 4 dat category @all....Recognition ko, Recognition ni!.(wznt evn tlkn 2 u/!!..Aproko!

stop oooooooo
huh!!!!!
 Angry Angry
Watt na!..Its not fair oooo!!>.Bcoz hz ur frend eh?..ur takin his side!!!>.Oya na.side him  :'( :'( no talk 2 me!!! Angry Angry
111  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Turn around(lol) on: 20-12-2010 09:13 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 07:27 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:09 PM
Quote from: terryworld on 20-12-2010 02:05 PM
@lizzie,u are a fool,i want u to vex so dat u will yab me back cos i really like yabbing and i still maintain that u used pepper water wash ur honeypot.pls yab me back
Lol..okay....sonce I no lik am..u knw wetin I go do...I'll ignore u..Im sure u'll agree wit me..at silence is d best answr 4 a fool..sooo..y dnt u do sumthng more profitable wit ur tym on d net...instead of yabbing people..hurry up oooo..d internet cafe will soon throw u out wen ur moni expire..
Have a nice life!  Grin Grin Grin Grin Grin

see see!!!!

4get all this thing wey una dey do oooooo
me i no like am cos ee dey even affect me

stop all these cursing abeg una oooo

try and bcom pals again
 Angry Angry Angry
D thng is im not used to insultin people especially wen dey r older..no matter wat d situation myt b..
D thng iz..Evry1 knwz terry insultz people 4 d right nd wrong reasonz..I waz just playin wit him..Aktually givin em a dose of wat he does 2 almost evry1..nd he taks it personal..nd strts crying about how amazingly sweet my honeypot is..lik he saw it b4...just tell him 2 respect emself nd tak his tym..Im a child of God..we dont doo insults...Gbamm!! Grin Grin Grin
112  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THIS OYIBO WOMAN DON DIS VIRGIN ME AGAIN (Page 11) on: 20-12-2010 09:06 PM
Lolz..ok!!!
113  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: pretty nasty:beware..."No more floppy Disks" on: 20-12-2010 09:03 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 08:54 PM
@kris,

y u dey sleep naaa

the joke dey make piss catch me
 Grin
Lolz..No mind am jare!!!! :-) Grin Grin Grin thnk u jo!
114  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Question and Answer on: 20-12-2010 05:48 PM
Quote from: florish4love on 20-12-2010 04:49 PM
na true she talk ooo cos she be Virgin
Lol..hw u knw??!! Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
115  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: English class on: 20-12-2010 05:46 PM
lolz..wtz no?:-D
116  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: sex,age en timing (Page 2) on: 20-12-2010 05:44 PM
Laugh wan kill me die!!! Lwkmd!! hehe ;-D
117  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Question and Answer on: 20-12-2010 04:04 PM
Quote from: blazingdiamond on 20-12-2010 03:43 PM
wat is this supposed to be?  Angry Angry
Lolz... !
@poster ...it only brings happiness nd peace..2  "SOME" people..abeg ooo..my momma go kill me!
118  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: War is War on: 20-12-2010 04:01 PM
Quote from: blazingdiamond on 20-12-2010 03:47 PM
ha! where did u download this joke 4rm eh?? this joke tooooooo dry abeg o.
hehe...him try small na!!.. :-D Grin Grin Grin Grin
119  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DOG DOG DOG DON'T BE STUPID READING on: 20-12-2010 03:26 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 11:26 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 09:04 PM
Quote from: terryworld on 19-12-2010 12:14 PM
belle dey catch u 4 liver?
Umeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Christmas goat!!!!  Tongue Tongue Tongue Tongue

stop insulting someone now
its not good oooo
 Angry Angry Angry
Lol..Sorry Sir!!..I hear u!!! Sad
120  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Its Not a Joke just warning for Men on: 20-12-2010 03:22 PM
Quote from: josiahlawson on 20-12-2010 01:57 PM
Yesterday, government scientists suggested that men should take a look at their beer consumption, considering the results of a recent analysis that revealed the presence of female hormones in beer.

The theory is that drinking beer makes men turn into women. To test the finding, 100 men were fed 6 pints of beer each.

It was then observed that 100 % of the men gained weight, talked excessively without making sense, became overly emotional, couldn't drive, failed to think rationally, argued over nothing, and refused to apologize when wrong.
haba!! C'mon!!!..Dats not wat we do!!!...Really!!>.dtz unfair...Der r senseless guyz dat dnt evn need beer 2 start acting lik dat..Natural Stupidity..
@poster..Nice 1 though..funny enough..just dnt agree wit all ov it!
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 17